lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu eeskay - lamb truck

Loading...

[intro]
(wala~wala~wala)
ladies and gentlemen, if you’re still standing up better sit down
if you’re still sitting down better stand up
they can’t tell us how to move, they can’t tell us how to live
so better die it (swah!)
la~la~la~la

[verse 1]
omo i no fit sleep, crash
osama bin what? land
wetin dey my back? sand
overthrow the boss, mad
me sef i wan j~pa, jand
before na one ex, i con expand
tell me wetin god no fit do? you can’t
i for do yahoo, instead i go rap

[chorus]
see wetin i ’cause, i’m chasing the funds they’re laughing at us
if the machine dey comе, wetin i bomb the enginе go knock
you sef go f~ck, just dey disturb, na turn~by~turn
you dey inside lamb’, i dey inside lamb’
but my own na truck
cruising in my lambo’ truck truck truck truck truck truck truck truck truck
see me for my lambo’ truck truck truck truck truck truck truck truck truck
all of them dey cho cho cho cho cho cho cho cho cho cho cho
see me for my lambo’ truck
see me for my lambo’ truck, yeah
[verse 2]
ikate lagos, abuja, wuse, they know wetin sup
wetin concern popo with driver’s licence, nothing fit sup
mercy lambo’, don get lambo’, but she still dey chop insult
hustle fit still go pay, make you no dull if you like go give up
yeah, afe boy ’til i die
underwater, i be shark
like, naira marley, i’m back
where the food make i smack (where the food make i smack)
amaka con dey ee~ya~o, no be me she go charm (no be me she go charm)
i no dey do this for clout (no dey do this for clout), that’s not what i’m about (that’s not what i’m about)

[chorus]
see wetin i ’cause, i’m chasing the funds they’re laughing at us (they’re laughing at us)
if the machine dey come, wetin i bomb the engine go knock (the engine go knock)
you sef go f~ck, just dey disturb, na turn~by~turn (na turn~by~turn)
you dey inside lamb’, i dey inside lamb’
but my own na truck (my own na truck)
cruising in my lambo’ truck truck truck truck truck truck truck truck truck
see me for my lambo’ truck truck truck truck truck truck truck truck truck
all of them dey cho cho cho cho cho cho cho cho cho cho cho
see me for my lambo’ truck
see me for my lambo’ truck, yeah


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...