
lirik lagu edo youngin - popo danger
edo youngin nah
wagwan
oba aátorkpèè!
oba aátorkpèè!
edo youngin
na who dey check am?
na who dey check am?
i be like backham
na who dey check am?
na who dey check am?
ahn ahn ahn
eh
eh
eh
when the zone don cast
and the koti men dey run
where their mama dey?
where their papa dey?
na me be the saviour
wey only show up for the place
see the popo the men dey come
see my dealer for my back
ganja dey my hand
tequila for the side
na the k!ller kele hold
see dem aboy dey gamble
and the amar don crass eh
and the amar don crass oh
if my delear come
omo me i go commit
(who goes)
i will never fold
omo i no submit
dem no fit chase
omo the boys dem don wave
when the pressure tough
area boys dem don delete
there is thunder in my zone
the matter no be so
fire for their cost
koti point the muzzle to my face
makanaki for my name
three kpoh kpoh in the air
i will never shiver
edo no dey shake
as a niger boy
i get e liver
as an edo boy
i must deliver
na who dey check am?
(ahn ahn ahn)
na who dey check am?
(ahn ahn ahn)
i be like beckham
i no dey fake am
i must deliver
na who dey check am?
(ahn ahn ahn)
i no dey fake am
as a niger boy
i get e liver
when the zone don cast
and the koti men dey run
where their mama dey?
where their papa dey?
na me be the saviour
wey only show up for the place
see the popo the men dey come
see my dealer for my back
ganja dey my hand
tequila for the side
na the k!ller kele hold
see dem aboy dey gamble
and the amar don crass eh
and the amar don crass oh
abobi roll fast fast make we kprass
before all this olopa go come to pass
before the kwata go be like say e don cast
the matter no long
long like taminus
some of dem dey find
wetin dem no lost
caculate figures
(gures)
olopa don show
(show)
them wan betray us
na dem be judas
na we be caesars
when the zone don cast
and the koti men dey run
where their mama dey?
where their papa dey?
na me be the saviour
wey only show up for the place
see the popo the men dey come
see my dealer for my back
ganja dey my hand
tequila for the side
na the k!ller kele hold
see dem aboy dey gamble
and the amar don crass eh
and the amar don crass oh
as a niger boy
i get e liver
as an edo boy
i must deliver
na who dey check am?
(ahn ahn ahn)
na who dey check am?
(ahn ahn ahn)
i be like beckham
i no dey fake am
i must deliver
eh
eh
eh
and the amar don crass oh
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu paul m. young (sad café) - two wrongs
- lirik lagu blind (ita) - spento
- lirik lagu barny fletcher - we need to talk
- lirik lagu carousel casualties - ano ba talaga?
- lirik lagu rafael arcanjo - escapismo
- lirik lagu michael pratts - ultima princesa
- lirik lagu music - 'they don't know me" (explicit) - lil mc
- lirik lagu jay-jay johanson - puppet on a string
- lirik lagu sauti tamu melodies - watumishi wake baba
- lirik lagu kajota - dançarina enganosa (part. pomb)