lirik lagu edo youngin - child of the world
oba aàtorkpeèè!
oba aàtorkpeèè!
edo youngin grrrrra
yeah yeah, oh no no
dat boy wey dey give dem vibes
child of the world she don cast oh
homely girl she don cast oh
child of world she don cast oh
ahn, ahn ahn ahn ahn
homely girl she don cast
ahn ahn ahn
holy holy girl she don cast
child of the world she don cast oh
homely girl she don cast oh
child of the world she don cast oh
ahn, ahn ahn ahn ahn
homely girl she don cast
ahn ahn ahn
holy holy girl she don cast
edo where my loud?
pass my spark
na for abuja she fess taste crack
na for wuse 2 she take wreck
pistol dey her waist
chisel dey the palm
if she jike you
omo shе go dagger you (common!)
big ass stunner
she was ruggеd to the core
she say give me ref
her tongue blue
omo she don muzz
she don off (she don go)
she go like jogodo she go wan kprass
if she wan kpolongo she go light bass
if we wan kpalanga she go like kprass (ahn ahn ahn)
she go like jogodo she go wan kprass
if she wan kpolongo she go light bass
if we wan kpalanga she go like kprass
ahn ahn ahn ahn ahn ahn
homely girl she don cast
(ahn ahn ahn)
holy holy girl she don cast oh
mama she dey like dance oh ah!
mama she dey like whine oh for the cash
mama she dey bend oh she dey
bend, bend, bend
mama she dey like dance oh ah!
mama she dey like whine oh for the cash
mama she dey whine oh she dey
bend bend bend
ahn ahn ahn
holy girl she don cast
(ahn ahn ahn)
holy holy girl she don cast (she don cast)
na squadron she dey take
she say gimme lighter make i light my bass
set her compass like power rangers
mix my black bullet with some power horse
black girl give her doggy style ehn it is paramount
give her back to back she throway salute
ikebe super na she dey off my boot, off my suit
she no dey roll with boys she only roll with men
wey dey carry briefcase rabbas dey the bag
she lap my kaban
ta ta ta ta ta
knack her jagaban i no dey knack raw
fall in with rubber band
dsk!!!
child of the world she don cast oh
homely girl she don cast oh
child of world she don cast oh
ahn, ahn ahn ahn ahn
homely girl she don cast
ahn ahn ahn
holy holy girl she don cast
child of the world she don cast oh
homely girl she don cast oh
child of the world she don cast oh
ahn, ahn ahn ahn ahn
homely girl she don cast
ahn ahn ahn
holy holy girl she don cast
oba aàtorkpeèè!
oba aàtorkpeèè!
edo youngin grrrrra
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu suwie - туман (tuman)
- lirik lagu polo g - playin' for keeps*
- lirik lagu c4 pedro - saudade
- lirik lagu charlotte lawrence - us three (live at the roxy)
- lirik lagu nihil & summer deaths - zift
- lirik lagu zazen boys - サンドペーパーざらざら (sandpaper zarazara)
- lirik lagu carlos alcázar taehyung - winter requiem (зимний реквием)
- lirik lagu drae ki - nepobabies
- lirik lagu seven7h way - i've got family
- lirik lagu twenty one pilots - drag path (bonus track)