lirik lagu eclipse nkasi - hope you catch me
[chorus]
when the day comes that i rise and i fall oh i hope you catch me
when the day comes that i rise and i fall oh i hope you catch me
when the day comes that i rise and i fall oh i hope you catch me
when the day comes that i rise and i fall oh i hope you catch me
(chants)
when the day when the day comes x3
yo i hope you do, i hope you do
when the day when the day comes x3
yo i hope you do, i hope you do
i hope you catch me
[verse 1]
what if them call you for phone tell you talk say i don kpai
you open instagram see rip eclipse bye-bye
some people say na gunshot some people say them stab me
some people say i fall from stage break my neck and one knee
regardless of the gist tho all that one na intro
i still get my wife and kids wey dey cry for my crib so
so tell me what you gon do are you gon be supportive
i ain’t saying im gonna die tomorrow im just asking what if
the bank refuse to give my wife the bar wey i leave
she tell you say she need donation eh how much you go give
what if you come for condolence visit with one of my g’s
shey you go tiff my laptop run go sell all my beats
wait.. shey dem go use me life act film?
or sing song im just asking…
but whatever it is or whatever may come
im glad with who i am i love the man ive become
[chorus]
when the day comes that i rise and i fall oh i hope you catch me
when the day comes that i rise and i fall oh i hope you catch me
when the day comes that i rise and i fall oh i hope you catch me
when the day comes that i rise and i fall oh i hope you catch me
(chants)
when the day when the day comes x3
yo i hope you do, i hope you do
when the day when the day comes x3
yo i hope you do, i hope you do
i hope you catch me
[verse 2]
imagine say i release album and n0body gree buy
drop like 3 hot videos wey we shoot inside dubai
two weeks later only two views on youtube
n0body gree watch all of them even you too
tv no dey show me, radio no dey my jams
i no dey buzz for street again money no come dey my palm
shey you go still dey call me up shey we go still dey roll at times
abi you go fashi me because i dey my lower times
what if i come call you sef talk say i need hundred k
you wey i been settle well you go come use me play
what if i need where to sleep? you go host me?
if i send you text abi you go start to post me
truth be told n0body know tomorrow
the thing wey bring you joy today go still fit bring you sorrow
money come money go na the rule wey life dey follow
e get the way wey things go be even big man go need to borrow
[chorus]
when the day comes that i rise and i fall oh i hope you catch me
when the day comes that i rise and i fall oh i hope you catch me
when the day comes that i rise and i fall oh i hope you catch me
when the day comes that i rise and i fall oh i hope you catch me
(chants)
when the day when the day comes x3
yo i hope you do, i hope you do
when the day when the day comes x3
yo i hope you do, i hope you do
i hope you catch me
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu zalo solo - ya sé
- lirik lagu bengan - sköna
- lirik lagu sharks' teeth - when force is gone part three
- lirik lagu 91darby - ripples in a pond
- lirik lagu dropkick - it's still raining
- lirik lagu shirley carvalhaes - fala que eu te escuto
- lirik lagu leandro martínez - todo lo que soñé
- lirik lagu jenka - omg
- lirik lagu cult352 - silüetler
- lirik lagu juha tapio - jotain niin oikeaa