lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu eben choice - ayo

Loading...

melody, my melody, them dey feel my melody, say dem dey feel my melody

oleku, tell me something wey i no fit do
and i go prove you wrong
and i go play you my melody
i love my brother, me no capping
too many stress just dey bother me
i pray to jah make he cover me

ayo ni o, ayo ni o, ayo ni o, ayo ni o
my melody, my melody
una go feel till december
won gbo mi gan o, won gbo mi gan, won gbo mi gan ni paris saint germaine
modupe gan o, modupe gan o, modupe gan o

igba n ba jo, ni onilu gbe lulo
ara nba da, ara n ba da a
nothing wey go stop me eyee
i’m still on my grind o
so as i dey drop am, make una dey chop am

ayo ni o, ayo ni o, ayo ni o, ayo ni o
my melody, my melody
una go feel till december
won gbo mi gan o, won gbo mi gan, won gbo mi gan ni paris saint germaine
modupe gan o, modupe gan o
hey ah hey
ayo nbo k’ori ba mi se ah
hey ah hey
make the blessings come my way
hey ah hey
ayo nbo k’ori ba mi se ah
hey ah hey
won gbo mi gan ni paris saint germaine


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...