lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu early - spinall & victony

Loading...

[refrain: victony & spinall]
that girl is a bad girl, that girl is a naughty one (ob~)
that girl is a bad girl, that girl is a naughty one
sabi dance, she whine well, that whine is a dutty one
sabi dance, she whine well, that whine is a dutty one (top boy)

[chorus: victony]
early morning
early morning
for the early morning (stub’)
early morning (wah dem a seh?)

[verse 1: victony]
early morn’, early morn’ (early morn’)
i just dey give am for early morn’ (early morn’)
early morn’, early morn’ (early morn’)
her bobo dey call am for early morn’ (early morn’)
girlie no, girlie no know say my ting e go reach her belly b~tton (ayy)
easy to shout, i go ta~na~na, selena
early morn’, early morn’ (early morn’)
ten over ten be the body o
4 a.m., e dey shout, е dey sound alarm
e go wake evеrybody o (body o)
girlie o, girlie o, you display pass tele’ o
girlie, no do ceremony o
she say make we hurry
[chorus: victony]
for the early morning
early morning
for the early morning
early morning

[verse 2: victony]
she say, (“ori bi egbami o”?)
her bum~bum dey shout “oyoyo” when she see me
she need my energy o (yeah, yeah)
she no dey too come back anytime she free me
anytime she (mm~hmm), baby girl, it’s risky
elephant, shey na bum~bum be like this
she say na me sabi pass, her eyes e don roll go back o
omo, wetin dey ‘sup? she dey shout, “¡felix, navidad!”

[chorus: victony]
early morning
early morning
for the early morning
early morning

[refrain: victony & spinall]
that girl is a bad girl, that girl is a naughty one (ob~)
that girl is a bad girl, that girl is a naughty one
sabi dance, she whine well, that whine is a dutty one
sabi dance, she whine well, that whine is a dutty one (top boy)
[outro]
(obah)


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...