lirik lagu dutch irl - picalo
[intro]
na cruise, na cruise, na trips
[chorus]
say no be one drop, water dey for ocean
the same water fit carry you go dam
say you no go understand
say i’m yarning with emotions
you not fit rub calamine with lotion
ordinary water, water, water for my eye
trek wey i waka, waka, waka day and night
many fallen soldier no get any purple heart
“you no get any work,” na e spoil person heart
[verse]
but something don get as e be
e don hot pass hundred degrees
water boil, e not hot y skin
your scissors no go cut my jean
i see god last night for dream
we share bed sincе small pikin
i talk one, god, e dey knack fourteen
picalo, picalo~lo
i was down bad, wasn’t in ordеr
f~cked up mentally, don dey zaza, why?
one stick for each suffer, suffer
picalo, picalo~lo
i was down bad, wasn’t in order
f~cked up mentally, don dey zaza, why?
one stick for each suffer, suffer
picalo, picalo~lo
[chorus]
say no be one drop, water dey for ocean
the same water fit carry you go dam
say you no go understand
say i’m yarning with emotions
you not fit rub calamine with lotion
ordinary water, water, water for my eye
trek wey i waka, waka, waka day and night
many fallen soldier no get any purple heart
“you no get any work,” na e spoil person heart
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu nikmouu - me conceda
- lirik lagu theupiflipflap - дисс на креноса (hiphop mix)
- lirik lagu gestapo knallmuzik - dildo's
- lirik lagu feardorian - what happened
- lirik lagu boondawg - nrw
- lirik lagu newday (뉴데이) (kor) - it's up to me
- lirik lagu abey begg - the motto
- lirik lagu ej carey - crime of passion
- lirik lagu 八乙女楽 & 九条天 (gaku yaotome & tenn kujo) - i believe in...
- lirik lagu kooda b - first day