lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu dragon woo - big energy

Loading...

big energy

dragon on this one
(nwoke bu ekwe ekwe)

d woo d woo

chorus)

big energy
big energy
big energy
me i no dey see enemy
big energy
big energy
many things dey for body
big energy
big energy
me i no dey see enemy
big energy
big energy

n~gga let’s go men

verse 1)
once upon a time nah ime ogbe (nah ime ogbe)
imana munwa adiro egbu oge (gbu oge)
autum oru monday to sunday (sunday)
any advice tinye nah opay (opay)
life everyday chaii ona aga aga
ndi nwa tinye aru anyi na awa awa
i can’t quit now adimu ebe akwa
life diba hard we take am by jankpa (imakwa)
i dey my lane (i dey my lane )
dey avoid sakpa
stay patient nwanne odighi ete aka
money go come
na nwa ngbe nta
i dey do my thing
adighi mu enyo answer
nwata na ebe ona atu aka
if papa no dey em mama go dey
anyi meri taa ha ga ana~aku aka
if you are not talking money n’awa awa
chorus)
big energy
big energy
big energy
me i no dey see enemy
big energy
big energy
many things e dey for body
big energy
big energy
me i no dey see enemy
big energy
big energy

verse 2)
gwam gwam gwam gwam wetin dey your mind ?
gwam gwam gwam gwam wetin be your price ?
gwam gwam gwam gwam wetin dey your mind ?
gwam gwam gwam gwam wetin be your price ?
che dwoo dwoo
i dey try to get the dooo ha si nah mu nah eko eko
ije nwata bu nwayo nwayo munwa na eto eto
ha fu the bag wey tie hallelujah (tie hallelujah)
keep it presidential barrack obama (barrack obama)
everyday anya on my mulla
life go pull you down
e no be sugar
chaii
pepper them
but i no be suya
street is military
the boy nah soldier
she say she want my money (money)
bad man i want her body (body)
i call am come my lobby (lobby)
and i give am doggy (doggy)
focus on my money no talking (talkin)
life is too short no dey in a hurry (hurry)
and the funny part onwelo onye ga asi sorry (sorry)
that’s why i focus on my money
money !!
chorus)
big energy
big energy
big energy
me i no dey see enemy
big energy
big energy
many things dey for body
big energy
big energy
me i no dey see enemy
big energy
big energy

outro

na money dey my mind ooh
me i no get time ooh
everyday nwanne stuck in my grind ooh
till i get mine ooh


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...