
lirik lagu dr. zed - victorious (acoustic version)
for ghetto wey we dey
life no be beans
so many struggles
many pains
na wetin we see
from morning till night
hustle we dey push
just to make am big
make our future bright
from the mud we rise
down the tunnel there’s a light
but i no dey give up
no dey say i tire
my spirit high
fire dey my belle
i know say one day
i go conquer all
ajub’ajuba!
ajub’ajuba!
ajub’ajuba! eh!
i will conquer all
i’ll be standing tall
victorious!
victorious!
victorious!
victorious!
victorious!
victorious!
victorious!
victorious!
see the hardship
see the poverty
but i no dey look face
i dey believe say my hard work
go pay me someday i go rise above
chase the blues away
with a smile on your face
make your future bright
from the mud we rise
down the tunnel there’s a light
and i no dey give up
no dey say i tire
my spirit high
fire dey my belle
i know say one day
i go conquer all
ajub’ajuba!
ajub’ajuba!
ajub’ajuba! eh!
i will conquer all
i’ll be standing tall
victorious!
victorious!
victorious!
victorious!
victorious!
victorious!
victorious!
victorious!
victorious!
victorious!
victorious!
victorious!
victorious!
victorious!
victorious!
victorious!
’cause i no dey give up
no dey say i tire my spirit high
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu mrch (윤마치) - 링고 (ringo)
- lirik lagu teenagee - 8000000000
- lirik lagu black smurf - sativa seduction
- lirik lagu kovalik - buntownik z wyboru
- lirik lagu bipolar toler - jsem down
- lirik lagu the manic boys and girls club - last train
- lirik lagu mr. sancho - so high
- lirik lagu nattan - vestido de chita
- lirik lagu fight montage - promised everything, i miss my baby. (live)
- lirik lagu tay money - that's hot