lirik lagu don mappy & samvsthekids - e fit be me
chibuike been say
em just wan go play
on a sat~rday
for ph wey we dey
dem bn come again
and dem bn shoot again
police man wey be say
suppose dey keep us safe
na who know say chibuike go die
ta lo mo pe officer ti high
mama faint papa don dey cry
one life but the cops cut the time
e fit be me
e fit be you
e fit be your brother
e fit be anybody o
e fit be me
e fit be you
e fit be your brother
one life but the cops cut the time
another one just die
anothеr brother gone
i hear thе mothers cry
i hear the father mourn
oh what a country i
was here raised and born
bro the country hard
why we cry to god
baba god
shey you dey see
shey you dey look
as your people dey do
see they wan put us for jail
they say we breaking the rules
we breaking the laws
give them a round of applause
na who know say chibuike go die
ta lo mo pe officer ti high
mama faint papa don dey cry
one life but the cops cut the time
e fit be me
e fit be you
e fit be your brother
e fit be anybody o
e fit be me
e fit be you
e fit be your brother
one life but the cops cut the time
one life but the cops cut the time
one life but the cops cut the time
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu pink siifu - peace god
- lirik lagu marek bužo - hard feelings
- lirik lagu benzko - schuh des manitu
- lirik lagu lavender witch - move over
- lirik lagu porch cat - if yr not happy
- lirik lagu favzy u.b - you are emmanuel
- lirik lagu arden kind - nightcrawler
- lirik lagu hahapoison - fallin'
- lirik lagu roberto soffici - piano piano da laura
- lirik lagu prahlad timalsina & milan amatya - jhyappai