lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu dollarbaby446 - life of loner

Loading...

atomic bomb

tel me wat you want

show me ur real self oo

tel me wat is up

i just wanna be alone

i no say ur body hot

drop de hots spot wit hot body

mak i show u ma real sef

life of a loner

me don dey liv a lone

yeah

life of a loner
life of a loner

life of a loner

me don dey live a lone

life of a loner

life of a loner

life of a loner

me don dey live a lone

many tinx wey dey ma head

me i no need disturbance

i no u need me now

but i can’t feel de sp~ce now

i just wanna be ma sef
mak no man con de whine me

i no know u need dis luv

but am a loner

life of a loner

life of a loner

life of a loner

me don dey live a lone

life of a loner

life of a loner

life of a loner

me don dey live a lone

oya mak u tel me one tin

tel me wat is realy supin

i no yu wan feel among

but i no dey chit chat talk

tap tap like a tik tok tap

life of a loner

life of a loner

me don dey live a lone

life of a loner

life of a loner

life of a loner

me don dey live a lone

life of a loner

life of a loner

life of a loner

me don dey live a lone

u no me nh loner

me no geti no man

so no man get me

me i no be lova boy

mak u no reason me

i no de caatch feelins

dis one no be felony

me i be a loner

life of a loner

life of a loner

life of a loner

me don dey live a lone

life of a loner

life of a loner

life of a loner

me don dey live a lone


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...