
lirik lagu doh - keezy ak
dey play
(e dey show)
as e dey play
(e dey show)
as e dey play
(e dey show)
e dey play
(e dey show)
e dey play
e dey show
as e dey play
e dey show
e dey play
e dey show
as e dey play
e dey show
all my people
for the road
when e bubble
and you hold
once once go/smoke colorado (colorado ooo)
as i dey work
e dey show
may dem talk
i don blow
when i talk to the lord o
na
do do do ogene doh
ogene doh oh
doh doh doh ogene doh
ogenе doh oh
do do do ogene doh (ogenе doh doh doh doh doh doh ooh)
ogene doh oh
do doh doh ogene doh
ogene doh oh
doh doh doh ogene doh
ogene doh o
there’s no problem at all
all the little children dem dey
call me egbon
when i came into the game
i know i go top
all these motherf~ckers
dem dey pray i go fall oo oh (dem be dey i go fall oh)
dem be dey pray i go fall
steady look their faces
you know i no fall o
everyday i dey ball
for your dictionary
na keezy be idan
time like this, wetin i dey score na 10/10
as i dey fine like this, kele i dey carry na 10/10
(no wor wor)
in a time like this always pray to jah for a sign like this (for a sign like this oh)
as i dey grind like this i’m praying to the lord make he boil my beans oh (now now)
ogene doh oh
doh doh doh ogene doh
ogene doh oh
doh doh doh ogene doh
ogene doh oh (ogene doh doh doh doh doh doh ooh)
doh doh doh ogene doh
ogene doh oh
doh doh doh ogene doh
ogene doh oh
doh doh doh ogene doh
ogene doh oh
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu went legit remix - sj
- lirik lagu немного (snippet 16.02.2025)* - elyaplugg!
- lirik lagu i make the rules - liltae2
- lirik lagu heart cookie - fizz (korean)
- lirik lagu release me - shelly le'sale
- lirik lagu i only move for money - xalan
- lirik lagu kawasaki boy re-amp - puppet, distantmusic & noir (electronic)
- lirik lagu lynch - ctr6s
- lirik lagu double bubble tea - ione! (kaz)
- lirik lagu nightrun - aleksander with