![lirik.web.id](https://lirik.web.id/tema/logo.png)
lirik lagu dj neptune & joeboy - mumu
greatness!!!
sig
signal
pon deck
dj neptune, hit me
oya romance me
feed me till i belle full
mo ni ko fa mo mi
i’m your man and i’m your boo
order bills on me
because the pocket heavy too
and i must shine my thirty~two when i see you
making me fall again, again
me i go come again, again
anytime you call my name, my name
i go answer eh
body wey get power, ah eh
na water bam bam eh
go call your father eh and call your mother eh
you, fine from your head to your shoe
wetin you want i go do
na love i dey love i no be mumu waka
yeeh, carry your matter for head
omoge you scatter my brain
na love i dey love i no be mumu waka
you self know say you bad
you dey overtake
i get sugar to give o
come and chop my cake oo
odo nothing to you
n0body do reach you
oya give me small
no dey denge pose ahh eh
critically, n0body fit do you like me
babe oya sit down pon it pon it
whine to the bass make you injure me
go in go in go in
na pop we dey pop we go get limit
babe you can sit down on my face
i go give you time that you gave me
making me fall again, again
me i go come again, again
anytime you call my name, my name
i go answer eh
body wey get power, ah eh
na water bam bam eh
go call your father eh and call your mother eh
you, fine from your head to your shoe
wetin you want i go do
na love i dey love i no be mumu waka
yeeh, carry your matter for head
omoge you scatter my brain
na love i dey love i no be mumu waka
you, fine from your head to your shoe
wetin you want i go do
na love i dey love i no be mumu waka
yeeh, carry your matter for head
omoge you scatter my brain
na love i dey love i no be mumu waka
greatness!!!
dj neptune
joe, joeboy pon deck
joeboy pon deck, joe joe
joe, joeboy pon deck
joeboy pon deck
sounds of neptune
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu chris webby - murder on my mind
- lirik lagu lil blair - i love that
- lirik lagu briant, kennnedy, & raul - political disrespect
- lirik lagu ronge - lastprayer.
- lirik lagu mechayrxmeo - conexion*
- lirik lagu giss - airball
- lirik lagu young jaays - stay in line
- lirik lagu rajzaun - hemostasis
- lirik lagu obladaet - nlo freestyle
- lirik lagu lorey (@carbin3) - fuuuuck your neew bag and beginings