
lirik lagu derick aries - weaken
ya
tyb
ah
eeeeh eeeh eeeh yaya
wa wa wa wa
sound the alarm
babe walia
me wanna take you go see mama
i will take you to church and i wiill make you mine
i will give you the loving that you deserve
sound the alarm
babe walia
me wanna take you go see mama
i will take you to church and i will make you mine
i will give you the loving that you deserve
am here for you
baby this loving is for we two
me i go love you pass nani boo
and ah show you that this loving is lovely too
i will set this loving on fire
your body burning when ever am upon you
let me love you girl am never gon play you
quiver quiver ya that booty is on firе
you gat me weaken (wеaken)
every moment when we lay nude (lay nude)
baby girl me wanna love you (love you)
i swear me loving is no rude, is no rude
you gat me weaken (weaken)
every moment when we lay nude (lay nude)
baby girl me wanna love you (love you)
i swear me loving is no rude, is no rude eeh
o baby girl ever love oooh
you give me love way me i no day see o
your body moving nice me i wanna please ya
i wanna give you from behind i want to please ya
o baby girl ever love oooh
you give me love way me i no day see o
your body moving nice me i wanna please ya
i wanna give you from behind i want to please ya
baby girl no wasting time
you day make other girls go stand in line
that part of your chest na him i desire
i go give you sweet love i no go lie
ye oya roll your bum bum
call on me girl and you see me on top
am derick aries and i feel you here
lean on me now come feel me there
you gat me weaken (weaken)
every moment when we lay nude (lay nude)
baby girl me wanna love you (love you)
i swear me loving is no rude, is no rude
you gat me weaken (weaken)
every moment when we lay nude (lay nude)
baby girl me wanna love you (love you)
i swear me loving is no rude, is no rude eeh
o baby girl ever love oooh
you give me love way me i no day see o
your body moving nice me i wanna please you ya
i wanna give you from behind i want to please ya
o baby girl ever love oooh
you give me love way me i no day see o
your body moving nice me i wanna please you ya
i wanna give you from behind i want to please ya
you gat me weaken (weaken)
every moment when we lay nude (lay nude)
baby girl me wanna love you (love you)
i swear me loving is no rude, is no rude
you gat me weaken (weaken)
every moment when we lay nude (lay nude)
baby girl me wanna love you (love you)
i swear me loving is no rude, is no rude eeh
o baby girl ever love oooh
you give me love way me i no day see o
your body moving nice me i wanna please you ya
i wanna give you from behind i want to please ya
o baby girl ever love oooh
you give me love way me i no day see o
your body moving nice me i wanna please you ya
i wanna give you from behind i want to please ya
baby girl no wasting time
you day make other girls go stand in line
that part of your chest na him i desire
i go give you sweet love i no go lie you
baby girl no wasting time
you day make other girls go stand in line
that part of your chest na him i desire
i go give you sweet love i no go lie you
ye wo
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu frank harte - sweet erin the green
- lirik lagu рудольф страусов (rudolf strausov) - маяк (lighthouse)
- lirik lagu гандола (gandola) - shallow
- lirik lagu la cassandra - loco
- lirik lagu misery whip - which side are you on
- lirik lagu tristan dior - control
- lirik lagu syd taylor - you're a woman
- lirik lagu pocalia - os$os
- lirik lagu behavior (pol) - bauns
- lirik lagu cypress - slow drive