
lirik lagu delskilld - in vain
ooh ooh
kassa
emi yen fe lomi bayi nsin
[verse 1: delsk!lld]
girl u been dey make shine my 32
sabi do
all of the thingsi wey dem no sabi do try to do
wen i see ur body shouti allelu
o den dami lori ru
who go see my mother men e go be you
i been love you dearly
been dey ring ur celli
wonder how u feel now when you see me on the telle
na you been dey put b~tterfly for my belly
on a daily na u be the one wey i be want to be my girlie
oni pause….oni boss
wa po e so ni funds
o ni wo mi daada s’agbara re ka
so ni coins
she said: why not talk to somebody that’s at your level
o lo ju mi lo timеs seven
i do men no bе boys
mi o le paro oro ye de dun mi gan
try my best to be the one
in darkness to be the sun
beat my chest go be the don
be the less to the more
wake up in the morn’
i gat the cheques to want it all
[chorus: collinsx]
till we get that connection
it’s all vain
buh would you stay the night
love can wait
till we get that connection
it’s all vain
buh would you stay the night
love can wait
[verse 2: delsk!lld]
dem say na patient b~tch go chop the fattest do e….. won de pa ro
kele na benefits unlock the finest mode
ko n se by love
the game na legendary, to score the perfect goal o se by luck
the bae na remedy buh drain my energy
when n~gga love
she want the billi billi
mo ni ko duro timi oni lemme lemme
owo die ti mo ni ko fun mi u no fee dey gimme
steady billing billing
o fe fi gaslighting pami
been wan k!ll me k!ll me
she na damsel… buh na me been dey in distress
she na fine gem wey wanto be owned by big cheques
my weakness if man was a prince
she na princwss
been use the bannie dey oppress dah year
now i’m b~tchless (ye)
now feel empty
na you i be wan give ferragamo, louis, fendi
na u wey supposed to dey front seat ninu bentley
now we can’t be
nisin loyemi nigba won sope
love is deadly
[chorus: collinsx]
till we get that connection
it’s all vain
buh would you stay the night
love can wait
till we get that connection
it’s all vain
buh would you stay the night
love can wait
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu pivazavrik & k3tasaww - l4z1n3ss
- lirik lagu slil money - без тебя (without you)
- lirik lagu don poldon & own dialect - pocztówka z prlu
- lirik lagu züri west - senne
- lirik lagu yvngxbenzz - run away
- lirik lagu mauvaise bouche - noir ou blanc
- lirik lagu mortician
- lirik lagu trae tha truth - let it go
- lirik lagu drake - what did i miss?
- lirik lagu buck 65 - bug juice