
lirik lagu deezy bryan - wayward child
omo
how my papa go just sit down
look me for eye
come dey tell me say
i no be the pikin wey he wish say he go get
fvk
where did i go wrong?
but am me anyways, am not flawless
d, double e, z, y, bby
(wavy turn it up)
i dey call my dealer, he no pick
body come dey do me like say me i don dey sick
like seven days me i dey weak
mummy tell me say this farm work belike i go quit
mummy no understand the kind of things wey i see
they all think am the black sheep in the house
but actually they wrong
cus am dee g.o.a.t of the house
see i don’t mean to be a ganger farmer
i don’t mean to be a wayward child
but na only me dey escort my nama
if am sober i no go live my life
see i don’t mean to be a ganger farmer (am sorry ma’)
i don’t mean to be a wayward child (oh ah)
but na only me dey escort my nama
if am sober i no go live my life
ganger farmer (am sorry, am sorry)
wayward child (i don’t mean to, mama)
ganger farmer (am sorry, am sorry)
wayward child (i don’t mean to)
i don’t mean to be a ganger farmer
wayward child
i don’t mean to be a ganger farmer
wayward child
i don’t mean to be a (ganger farmer)
i don’t mean to be a (wayward child)
wa wa wa
wa wa wa
i don’t mean to be a (ganger farmer)
i don’t mean to be a (wayward child)
see i don’t mean to be a (ganger farmer)
oh ah (wayward child)
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu foi (jpn) - 平成太陽 (heiseitaiyo)
- lirik lagu satanamogila, lsdboy, bsdloy & бульвар говно (boulevard govno) - rapp3
- lirik lagu chief keef - because i'm foolish
- lirik lagu siovo - ich mag dich/tut mir leid
- lirik lagu colours (us) - i tried to make you love me last night
- lirik lagu selena - como la flor (remastered 2025)
- lirik lagu pixelspider - no regrets (remake)
- lirik lagu lxumy - не здесь (not here)
- lirik lagu kkkmaster & мунлайт #swag (moonlight #swag) - джус ворлд (juice wrld)
- lirik lagu adam alobaid & jaiby - way up