lirik lagu deeplay & kreezdat - reason you
[intro: kreezdat]
trailer!
lady deeplay smashing it
[verse 1: kreezdat]
we forget what we say today
i no know how i agree
my name is mr trailer
you can call me kreezybaby or datkreezwire
i retain my champion taking time is fire bus
baby don’t look back she con dey vex with me
[chorus: kreezdat]
reason you no be my fault
cuz i dey there
reason you no be my fault
i just cause drama
reason you no be my fault
cuz i dey smell there
reason you no be my fault
i be kreezdat
[verse 2: kreezdat]
jeje na you dey scatter my fire
i tell her make you go see my tire
just one thing wey i dey chop
mixed money my label
choosing your bad life i told you lemme see your fast time
if you check 100 phone na you go retire
one day dem dey play basketball like lebron
[chorus: kreezdat]
reason you no be my fault
cuz i dey there
reason you no be my fault
i just cause drama
reason you no be mt fault
cuz i smell there
reason you no be my fault
i be kreezdat
[verse 3: kreezdat]
reason you no be my fault
because i jumped two shots
dem mama dem papa say make i loose guard
yah witches are black
dem no need to cast
all of you no be my intro
when i drop my first single
i listen to am i do ogede
when i drop the fire bounce
they hear it and make it burn like firewood
no get no time no get no power go free am
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu эмнити (emnity) - первый класс (first class)
- lirik lagu young guv - chasin luv
- lirik lagu adot balla - shot down
- lirik lagu zide! - mr. downfall
- lirik lagu ben gerrans - london lights
- lirik lagu r-906 - シリーテラー (silly terror)
- lirik lagu slica - loved by you
- lirik lagu the grateful dead - st. stephen (live in columbus, oh, october 31, 1971)
- lirik lagu la receta - borracho
- lirik lagu kill the darkness - song 9