lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu deee banks - high vision

Loading...

intro ;

gbe mi cho
it’s reystar records
eledumare, gbe mi cho
gbe mi chooo
it’s wizzybeatz

verse 1 ;

shoutout to big 7
i been dey hustle 24/7
’cause i get high vision, wild dreams
many things wey eyes don see
no matter the wahala weh life bring
i still go shine, i still dey think big

high vision, wild dreams
nothing fit k!ll my belief
make the money plenty
i no fit stop, i no fit quit

shebi na you dey criticise me
you go shock when i start to dey chill
with your favourite celebrity

chorus ;

oh lord, guide my mission
wild dreams, high vision
no competition
n0body can be me

oh lord, guide my mission
wild dreams, high vision
no competition
n0body can be me

verse 2 ;

i no go stop till i hammer
till my blessings loud like thunder
step by step, i go climb ladder
even when life wan show me wahala

i dey gallant like oluwa burna
na my pikin name i use do my records
i never get billions
as i dey sing this song
see me, i no dey foor
the money go still long

shebi na you dey criticise me
you go shock when i start to dey chill
with your favourite celebrity

chorus ;

oh lord, guide my mission
wild dreams, high vision
no competition
n0body can be me

oh lord, guide my mission
wild dreams, high vision
no competition
n0body can be me


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...