lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu deee banks - happiness

Loading...

[verse 1]
thank god for life
thank god for blessings
when the money drop, moma ja bentley
life nah dice
make dem criticize
put yourself in my shoe
shey e fit to size?
a word is enough for the wise
if i fall, i go rise
man no be god, i no dey foor
me i no fit dull oo
omo ope ni mi, moma jade tan
me i believe say e go be
wetin go be, ajeh e go be
happiness, joy is all i need
lord, shower your blessings
na by god’s grace we dеy move oo
only money dey gingеr me
lord, shower your blessings
na by god’s grace we dey move oo
only money dey ginger me

[chorus]
happiness
happiness
see greatness
come and see the greatness
happiness
happiness
see greatness
come and see the greatness
[verse 2]
i pray for happy ending
lola oluwa eni wamiti
just wanna pull up in my bugatti
we dey outside
thank god for life
mio kin sunle lalale friday (lalale friday)
party after party, every day by day
make money long
i dey pray for grace (pray for grace)
make i no go see wetin go make me craze
bad belle want to run my race (run my race)
tell them make dem give me sp~ce (ma lo gbe gesi)
cuz dem no fit run my race (my race)
orin gbe numi, enu mi dun
oluwa ti munumidun (munumidun hunhun)
money give me happiness
zero balance give me sickness
to ba gbe owo mi j~pa, you go see madness
bad days are gone (far away)
many happiness to come (come again)
see me i no dey foor (kilode)
this life nah turn by turn (won tuti de)
nah turn by turn huhhhh
many happiness to come
see me i no dey foor
this life nah turn by turn
[chorus]
happiness
happiness
see greatness
come and see the greatness
happiness
happiness
see greatness
come and see the greatness


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...