lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu de wave - happiness

Loading...

kpa kpa kpa nii

awé, no other water fit to quench my fire fire

if i get money for my hand, omó omó i go boost my mental

pass me lighter make i burn this kpaya kpaya

i get one bobby for my head wey dey sing to this instrumental

awé, awé, awé, awé

je ka jolo malay, malay, malay, malay

je ka jolo jaye, jaye, jaye, jaye

turn up in a patay, patay, patay, patay, patay, patay

happiness! wey dey make me go crazy
happiness! wey dey make me go crazy

happiness! wey dey make me go crazy

happiness! wey dey make me go crazy

can you give me some liquor?

put azu for mixture

pepper me with your screen touch

ashewo wey dey make up

naija babes be like hiccup

two plus two no be texture

my money no be income

spray money for the big boys

step to me, shori escort?

naija boys too dey lock up
when you see me, you shut

you tried to mock me, i no get money

and now you’re coming back to ask of me

i guess you see that i’m out your league

after i left you, it’s relief for me

happiness! wey dey make me go crazy

happiness! wey dey make me go crazy

happiness! wey dey make me go crazy

happiness! wey dey make me go crazy

awé, awé, awé, awé

je ka jolo malay, malay, malay, malay

je ka jolo jaye, jaye, jaye, jaye
turn up in a patay, patay, patay, patay, patay, patay


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...