lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu dbsfredo - makaveli

Loading...

yayahh geeblackalewa yah
dbs babban ehh
babban guy

fredo ina wuce suna ce wayyo
kayan da saka suna ce gwanjo
guy i no dey like the thing wey you do
you know me i no be makaveli oo

ina basu shi maza maza
them girlfriends ai nine na kwata kwata
kpata kpata
i no send any mother f~cker
i no dey look dem face on a norm
themselves they know
say na money me i know

that’s why i dey grind i dey hustle everyday
make n0body come disturb me when i’m on holiday
in kudi yana nan na there we go dey
e no bad if i get monеy like dangote

ban takardan
yan mata zo ban takardan
signing daya kawoi anci gidan
agefе na ja mata jan jigidan
sannan na tsoya ta da mai gidan
ihu she dey beg me say kadan kadan
me wey don swear say wallai tallai
you must to collect today no be lie
she beg me for 2k na sa ta alayi
ok send me your opay alhamdulillah
make she know say muke babban guy
a mana nine babban guy
fredo ina wuce suna ce wayyo
kayan da saka suna ce gwanjo
guy i no dey like the thing wey you do
you know me i no be makaveli oo
fredo ina wuce suna ce wayyo
kayan da saka suna ce gwanjo
guy i no dey like the thing wey you do
you know me i no be makaveli oo

arrhhh hmm
she say kai ne a raina
tasha duka kam fa akai na hmmm
my baby no fit change ah
she declined many benz for this ranger hmmm
her friends too start to leave her
cause she no follow them go ikeja hmmm
she know say i get liver
anything wey she want i deliver hmmm

but make you know say i dey hustle on my own
na my lane me i dey
i no stopping your own
if i hold the mother f~ckin steering you go shout ahuu
i no wan see any scratch for my shakabulu

she ask me say
why am still single
i see shege
when i try to mingle
she wear the bumshot
and she meet me for junction telling me
say let me be sponsor
i tell her say who
she call me boo
she make me smile
but i never get the love
she always ask some questions
like a journalist
who is my dad who is my mom
how much me i get
she no want eat rice
she just want to eat the bread
she call me boyfriend
she no want me breakup
she tell me say
she pull up with the benz na guys
with the range na guys with the lexus guys
she no want to pull up with the hustler boy
hustler boy am a hustler boy
that girl she’s my lover she wanna wear the gucci i no get the kudi
she love me like her brother
she f~ck me like am her husband

she do me one another
she wanna judge my lifestyle
she driving me so crazy
tell me am lazy
she’s in love with the many
call me her bebe
she want go habibi

fredo ina wuce suna ce wayyo
kayan da saka suna ce gwanjo
guy i no dey like the thing wey you do
you know me i no be makaveli oo
fredo ina wuce suna ce wayyo
kayan da saka suna ce gwanjo
guy i no dey like the thing wey you do
you know me i no be makaveli oo


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...