lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu dbsfredo - magani

Loading...

aii
dbs babban gaye
babban gaye
kece magani
in babu ke babu ni
aii nine jarumi
saboda na furta sonki
suna so suja dani
toh ku bi ahankali
because your hating
would never stop us to dey jolly jolly
me and my honey honey
muna ta boji boji
shey na the same love
una dey use money dey buy
my baby give me freely
i fit full am for sky
f~ckin broke
but you go dey use small change disguise
why she no go bill you
if you tell am make she off the pant
is this all you can
this is all you can
i have the believe
that i must win the game
because many discipline
came from my mommy’s cane
i don’t give a f~ck
about what you saying
when am making the name
getting the fame
additionally ain’t getting relent
no fit pretend
poverty giving blow
i defend
no fit descend
like burna
but in me i’m big 10
remember back then
they tell me many many sh~t
now they want to know
how i am solving my chemistry
this is dynasty
me i no fit let another man
come dey farm for my yard
many mistake wey i do
the girl dey understand
the kelle fit to fight with anybody
for my regard
she no wan see me broke
everyday she sending me gift card
hmmmmm
toh
akwai mai yine
ya fito gaba mu gani
me we don tey for the game
ask them mallam hussaini
we no dey tie gelle mata
bamu daura zani
i dey craze
i dey mad
kpoli plenty for head
i dey gas
happiness i dey chase
you dey relax
when i get am you go say
am doing jazz
destiny can be delayed
but not denied
make you hustle dey pray
before the update go cast
sweet sweet things
wey dey happen for my head
i no do propaganda
but why i propagate
many many things
wey e happen dem relate
dem people for ghana
dem no dey negotiate
ayy ayyyy
dribbling them kante
the gbedu dey drop i slayed
hennessy champagne
enjoyment dorime after pain
ayy ayyyy
dribbling them kante
the gbedu dey drop i slayed
hennessy champagne
enjoyment dorime after pain
after pain
me i no fit let another man
come dey farm for my yard
many mistake wey i do
the girl dey understand
the kelle fit to fight with anybody
for my regard
she no wan see me broke
everyday she sending me gift card
hmmmmm
hhm
dbs babban gaye


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...