lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu dbsfredo - jjc (lagos)

Loading...

ayyy
ajah lekki jakande
ajah
let’s go
ajah lekki jakande
ajah
dbs
nine babban gaye
wetin you carry for body
wey you want to sell
she say come close
hope you no go kiss
and tell
shey na legit
cause me i no wan go
to jail
she say make i place order
she wan sip martel
make i drop 10k
she wan fix her nails
na so i bounce
me wey no geh shi shi
for my main account
na palmpay
been help me
but i dey owe them now
the format she dey use
already don cast for
town
hеr type don dey full
everywhеre now for island
if you drive benz come
my guy you gallant
but if you no careful
them go chop you sara
because na that one
be their sanaa
c’mon jakande
general paint
igboefon we dey
some egbon dey come
from mowe
but me i no dey send
i just dey go my way
first timer first timer
me i no be first timer
jjc
me i no be jjc
first timer first timer
me i no be first timer
jjc
me i no be jjc
ahh
we don tey here
me i no be first timer
jjc
me i no be jjc
we don tey here
me i no be first timer
jjc
me i no be jjc
this is lagos
my guy shine your eyes
dey no dey tell person
no dey cold like ice
shey na woman you like
you go dey see your size
money dey here excess
no be childs
make you just dey pray
hustlers dey wey dey
hustle for hustlers head
i can’t find my phone
now you go dey explain
cause overthinking
fit make you go astray
why you go dey sleep
till four am for lag
shey you come here
to playyyyy
wake up
make you work work
if na f~ck make you f~ck
so far dey f~ck
the make money come
no stop
first timer first timer
me i no be first timer
jjc
me i no be jjc
first timer first timer
me i no be first timer
jjc
me i no be jjc
we don tey here
me i no be first timer
jjc
me i no be jjc
first timer
me i no be first timer
jjc
me i no be jjc
why you go dey sleep
till four am for lag
shey you come here
to playyyyy
wake up
make you work work
if na f~ck make you f~ck
so far dey f~ck
the make money come
no stop


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...