
lirik lagu dbsfredo - inztagram
i no retire dbs
i come post
for instagram
make them know
make dem know
my friends dem a tell me this
dem a tell me that
say me i getty talent
talent talent
i come dey give them man dem
i no wan dey for silence
i no wan enter vawulence
vawulence vawulence
i come dey fear
to come out and dey sing for public
but now i no get shame
causе sapa want to do me
i come dey fеar
to come out and dey sing for public
but now i no get shame
cause sapa want to do me
i no retire
i come post
for instagram
make them know
i no wan tire tell them
i no wan tire let them know
i no retire
i come post
for instagram
make them know
i no wan tire tell them
i no wan tire let them know
my mama called me
and she pray for me
she tell me
make i no worry
cause one day
na to dey faji
if oluwa finally check on me
i get bills
and the too heavy
this hardship
don dey too plenty
mr suffer
don dey dribble me
i no get
wetin dey sweet me
but 30bg
fit to change your life
e no matter who you be
cause this life
getty challenges
i come dey fear
to come out and the sing for public
but now i no get shame
cause sapa want to do me
i no retire
i come post
for instagram make them know
i no wan tire tell them
i no wan tire let them know
i no retire i come post
for instagram make them know
i no wan tire tell them
i no wan tire let them know
baba god check on me
cause this fake friends don dey discourage me now
the don dey laugh me
them talk say me i no fit to reach now
but i keep on praying
so tey my neighbor
them dey vex now
and i keep on hustling
because time to check time
is a waste time
i no retire
i come post
for instagram make them know
i no wan tire tell them
i no wan tire let them know
i no retire i come post
for instagram make them know
i no wan tire tell them
i no wan tire let them know
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu bianca costa - zone interdite
- lirik lagu toonicy - cold nights
- lirik lagu david yazbek & erik della penna - ballad
- lirik lagu krokoxd - nintendo switch freestyle
- lirik lagu charlie! (usa) - tony tony
- lirik lagu anubis (chamanique swag) - saint exupéry interlude
- lirik lagu sideshow (3) - these words
- lirik lagu beoga - anne bonny
- lirik lagu bagira - сезон охоты (hunting season-2020)
- lirik lagu hammo - fuckrafael