lirik lagu d'banj - yours truly
[verse 1]
i be the wickedest
i do it different
can’t touch my element
mind of a militant
can’t let you insult my intelligence
without infinity
na wetin give you audacity
i go let dem know
[chorus]
yours truly
now everytime when i show up it’s harmony(it’s harmony)
i owe myself in d ó su mí(ó su mí)
mouth no fit talk wetin my eye don see
ọmọ eye don see
when we start na togolo
back then dem dey jogodo
danfo driver polongo
so i give dem the koko, why me?
[verse 2]
ask about me nogodo
na me dey give dem jogolo
i go dey spend am modolo
i no go ever slogodo
ma na chi reason nwoke na n do
too hot to handle, move on my pimple
make i drink my hennessy, don wick o
i go face my enemy anywhere dem gather
they no fit stop my matter
way higher on top my ladder
make all my days dey longer
[chorus]
yours truly
now everytime when i show up it’s harmony
i owe myself in d ó su mí
mouth no fit talk wetin my eye don see
ọmọ eye don see
when we start na togolo
back then dem dey jogodo
danfo driver polongo
so i give dem the koko, why me?
dey try me, why me?
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu paymels - $sol
 - lirik lagu caroline henderson - tit er jeg glad
 - lirik lagu kaylee lauren - intrusive thoughts
 - lirik lagu substance810 - wise words
 - lirik lagu killahronh - king brosco
 - lirik lagu jeuse kastoan - makin plays
 - lirik lagu anonymous ember & rmw - porno #kleetor (bonus)
 - lirik lagu sanjay bohidar - valencia
 - lirik lagu maeesha b - call me
 - lirik lagu солли (sxlly) - гадость (mad) (remix)