lirik lagu davido feat. musa keys - unavailable (feat. musa keys)
baddest (baddest)
yuh know
ayy~ayy, ayy, ayy~ayy
(tune into the king of sounds and blues)
(initiating, rage, process)
i′m unavailable (unavailable)
dem no dey see me (dem no dey see)
i’m unavailable (unavailable)
dem no dey see me (dem no dey see)
i′m unavailable (unavailable)
dem no dey see me (dem no dey see)
i’m unavailable (unavailable)
dem no dey see me (dem no dey see)
and i sorry for who? (who?)
who wan gbe my matter s’ori?
i′m only human (human)
so, make no body para oh
say, i carry woman (woman)
shey na man wey i for carry?
f~ck all the rumours
abi, e get when i talk say “i be pastor”
mmm, ye~ye
if you know, you know
the kind work
if it′s not owo oh, i can’t talk
′cause, owo ni koko (koko)
oga ade, dey your dey
me, i dey for the dey
girl, i’m unavailable
i′m unavailable (unavailable)
dem no dey see me (dem no dey see)
i’m unavailable (unavailable)
dem no dey see me (dem no dey see)
i′m unavailable (unavailable)
dem no dey see me (dem no dey see)
i’m unavailable (unavailable)
dem no dey see me (dem no dey see)
plenty my life
i don’t have no time, sonya
come see me shining
got too many girls on my ig
i′m changing my life, oh
and my mama proud in me
she got me going
this fenti got my freedom
′cause i’m a big propeller
shey for rumors
gal go jealous
got a big banana
i′m a big propeller
shey for rumors
gal go jealous
got a big banana
’cause i′m a big propeller
shey for rumors
gal go jealous
got a big banana
i’m a big propeller
stay fortunate
pat da father
tchi~tchi~tchi, tchi
i′m unavailable (unavailable)
dem no dey see me (dem no dey see)
i’m unavailable (unavailable)
dem no dey see me (dem no dey see)
i’m unavailable (unavailable)
dem no dey see me (dem no dey see)
i′m unavailable (unavailable)
dem no dey see me (dem no dey see)
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu decuma - the floor is lava.
- lirik lagu safira inema - rindu serindu-rindunya
- lirik lagu alexander eder - immer müde
- lirik lagu yuki (jpn) - miss yesterday
- lirik lagu besomage, antomage & bromage - no going back
- lirik lagu керомон (keromon) - я хочу спать ( i want to sleep)
- lirik lagu grasa - kegy zero
- lirik lagu meli anne - just a friend
- lirik lagu johnald - daydream
- lirik lagu penelope - strangers by nature