lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu danicberry - reason

Loading...

there’ll be no reason for me to fold
instead i’ll shine bright brighter than light

me coming this far is for a reason
i gat to hustle on my own, and take care of my mom
cause feedin wasn’t easy
i had to work everyday for the pay to be the best
cause me dey look so filthy
common daily bread was a stress and i had to work so hard
to feed twice was a blessing
even guys for hood didn’t like me
cause i look dirty and irritating, i hustle hard to survive
wetin man don see for life fit to make man give up early
even when the road was tough i no gree give up
on the street i was ready
i met people wey some want to help
they let me know when you are ready
gat to focus on my dream like i’m messi
oh lord of mercy

there’ll be no reason for me to fold
instead i’ll shine bright, brighter than light
steady my hustle surely go pay
no fake compliments i no wan do mistake

there’ll be no reason for me to fold
instead i’ll shine bright, brighter than light
steady my hustle surely go pay
no fake compliments i no wan do mistake
today the sky is very blue, say positive vibes to make steps capable
ask of me them still go tell you the kind of thing wey man face
no be today thing i swear
but me happy and me grateful
bro me no need bad vibes to stress me
to tell me on how to live my life
when everything go serious
when storm serious
they no fit to understand when nothing work as planned
them no go fit dey there to clean your eyes
them go dey hate, them go dey para
them go dey talk
them go wan do, them criticize
no i don’t care what them go say
them fit condemn all my actions
i don’t regret my actions, i just learn while i live my life
yeah i learn everything while i live my life
oh
there’ll be no reason for me to fold
instead i’ll shine bright, brighter than light
steady my hustle surely go pay
no fake compliments i no wan do mistake

there’ll be no reason for me to fold
instead i’ll shine bright, brighter than light
steady my hustle surely go pay
no fake compliments i no wan do mistake
steady i go win
win oo
steady i go win
i go win ooo
steady i go win
win oo
steady i go
i go go win ooo
steady i go win
i go win oooo
all my gees them go win ooh
steady i go win
win ooh
steady i go win
i go win oh


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...