lirik lagu danicberry - heaven
there’s no food for a lazy man
any how the matter be i go maneuver reach the end
papa told me be diligent mama said be obedient
don’t pretend, let yes be yes, no be no
always dey speak the truth
while searching for my daily bread
i no trust n0body
watch whoever you dey call a friend
some don’t want your progress
some no wan see you reach anywhere
the main thing be say the world wey dey wicked oh so know
while searching for my daily bread
trust n0body while i face my fears
(arrrh)
cause after all the struggles and troubles brother
man go die one day
(errr errrr)
i no fear wetin dey for my lane
cause na holy jah dey guide my ways
oh oh
cause after all the struggles and troubles my brother
we go make am one day
we all go go to heaven
(aje)
n0body wan die but wan go heaven
(aje aje)
find shortcut to heaven
make you no go do come dey blame the devil
(aje aje)
we all go go to heaven(mmmmm)
n0body wan die but wan go heaven
(wan wan wan go heaven)
find shortcut to heaven
make you no go do come dey blame the devil
(aje aje)
while searching for my daily bread
trust n0body while i face my fears
cause after all the struggles and troubles brother
man go die one day
i no fear wetin dey for my lane
(my lane)
cause na holy jah dey guide my ways
(my way)
cause after all the struggles and troubles my brother
we go make am one day
the street is military
general fit retire
but e no go food chop if he no get the raba
sellout everywhere
few brother keeper
i don do many things just to get the mula
some people tell me say you cannot be a winner
i ask them na who wey go dash baboon banana
e don burst now same people want to call me brother
like i said me i no go take am personal
while searching for my daily bread
trust n0body while i face my fears
(arrrh)
cause after all the struggles and troubles brother
man go die one day
(errr errrr)
no fear wetin dey for my lane
cause na holy jah dey guide my ways
(oh oh)
cause after all the struggles and troubles my brother
we go make am one day
we all go go to heaven
(aje)
n0body wan die but wan go heaven
(aje aje)
find shortcut to heaven
make you no go do come dey blame the devil
(aje aje)
we all go go to heaven(mmmmm)
n0body wan die but wan go heaven
(wan wan wan go heaven)
find shortcut to heaven
make you no go do come dey blame the devil
(aje aje)
master maison
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu airon miranda - it's just you and me
- lirik lagu monica's interval - the butterfly must die
- lirik lagu show me a dinosaur - unsaid i
- lirik lagu arizona jones - best friend
- lirik lagu alfa j - hip hop minister
- lirik lagu sunshine christo - shopping mall woes
- lirik lagu desolation yes! - upstart
- lirik lagu basement revolver - have i been deceived
- lirik lagu kerberos (band) - holy downfall
- lirik lagu obladaet - ballin'