lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu danexx - lifestyle

Loading...

chorus:
carry you go quilox
je ka lo
anytime i pull up
dem kolo
i gats show dem who dey run that show
i be danexx
omo let them know
ahh
baby ah
you cannot deny
you dey feel the balling
why you dey do anyhow?
answer me nau
ko gbe sun mo mi ah
anytime wey you need me abegi call on me ahh

verse 1:
oh jogodo
her body na super
be like gorodom
me i getti power
i go follow go
make she carry me go where me i no know
go where me i no know
ah fire down
baby no dey whine me
makе you turn around
i say money full my pocket
shayo full the ground
and no dеy fear to bill me
baby it’s allowed
oh baby it’s allowed
konkere ah no reason my level
omo mi o kere ah
this one no be virtual no aja n sare ah
i be omo adugbo i no move silly ah
i no move silly ah
as i wole
who dey who dey
when i show face
, katasufe
no be foreplay
money too dey
e dey throway
chorus:
carry you go quilox
je ka lo
anytime i pull up
dem kolo
i gats show dem who dey run that show
i be danexx
omo let them know
ahh
baby ah
you cannot deny
you dey feel the balling
why you dey do anyhow?
answer me nau
ko gbe sun mo mi ah
anytime wey you need me abegi call on me ahh

verse 2:
oh no
your body dope
i dey kolo
i need am o
jowo shanu
where u dey go
sakamanje
i dey for you
omoge you dey whine for me ah
your body dey make me mad
decipher me ah
oh no i dey crase i don tell you ah
you make a brother sing
i shout hallelujah
chorus:
carry you go quilox
je ka lo
anytime i pull up
dem kolo
i gats show dem who dey run that show
i be danexx
omo let them know
ahh
baby ah
you cannot deny
you dey feel the balling
why you dey do anyhow?
answer me nau
ko gbe sun mo mi ah
anytime wey you need me abegi call on me ahh


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...