lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu dami drizzy - usain bolt

Loading...

ye
as i no get anybody but god
omo oro i dey carry my cross
there’s nothing new under the sun
won lorin dowo, ni mo nse bawo ko
them say this life na turn by turn
me sef i dey wait for my turn
sodiki omo ogbon
towo mi bade bi soko o ma fo
moni ilu o rogbo
ah hey, ita o rogbo
baba bless me on time
cause i no wan get skeleton se for my cupboard
everybody get e contour
iwo p’orimi nibi koma balo
i know say this 2024
omo oro mi ta yo

you no fit know my pains
cause e no dey show for face
emi eyan usain bolt
see as i dey run my race
na money matter just dey make me meditate
and if you see me on thе highway
na the bag me i dey chasе
you no fit know my best
cause e no dey show for face
emi eyan usain bolt
see as i dey run my race
na money matter just dey make me meditate
and if you see me on the highway
na the bag me i dey chase
awa n wa nkan tamaje ni
e ma kawa mo awon elese
sapa lomu oyi komi bi eni ji mu shepe
won ni inu igbo rere ni’le omo to ba ti dete
amo iya ti moje
kosi eni ba mi je n be
sebi na who get shoe
leg sef dey pepper
o ni bata
sugbon ko ma lese
baba jo maje se eniti ko ni gbe be
to ba n pin iya lofe baba maje n je nbe
sori eni to datan ni
k’olorun sa ma somi
ile aye ile asan ni
mi o le subo lola sati ramoni
to ba di oro owo ko ja mi
ma fi tie koba mi
even if na 100kg as far say na money me i go carry

you no fit know my pain
cause e no dey show for face
emi eyan usain bolt
see as i dey run my race
na money matter just dey make me meditate
and if you see me on the highway
na the bag me i dey chase
you no fit know my best
cause e no dey show for face
emi eyan usain bolt
see as i dey run my race
na money matter just dey make me meditate
and if you see me on the highway
na the bag me i dey chase


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...