
lirik lagu cvrtie & wesl1 - l o g o e s
(intro)
issa gbedu dey burst logoes
where i wan go, dem wan follow
cvrtie on this one and it’s gonna be a banger
issa gbedu dey burst logoes
where i wan go, dem wan follow
issa gbedu dey burst logoes
where i wan go, dem wan follow
(verse 1)
hey, because my gbedu don dey travel go far
kai! alaik~m asalam
i jazz up everytime wey i fall for ground
na me wey dem crown
this my rhythm na the offor i dey carry rule the town
wesl1!
itk na oversabi
plenty ks for cannabis
clear
you no go see am…
you no go see am well
(hook)
issa gbedu dey burst logoes
where i wan go, dem wan follow
issa gbedu dey burst logoes
where i wan go, dem wan follow
dem wan follow
where i wan go, dem wan follow
(verse 2)
alot of things wey dey happen for this planet
but i keep my peace, i shut my mouth
i can’t commentate, i hold my loud
focus on my race!
i gather with my men we dey drink four cousins (four cousins)
1, 2, 3, 4 cousins!
losses, i never count them yeah, what’s it?
married to the game, so they part of the journey
me and this p, no asunder (me and this p, no asunder)
that’s on buddha
my life so low~key, you don’t know that
no regrets, no i~should~have’s
yeah, so i’m rolling up this backwood (hey)
before i go ludacris
emotions no fit allow me think
early morning with my therapist
i dey feel like jojo
when i waka dem go follow (follow!)
for a better tomorrow, i dey cook all this gbedu
wey go burst your logoes
(hook)
issa gbedu dey burst logoes
where i wan go, dem wan follow
issa gbedu dey burst logoes
where i wan go, dem wan follow
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu beéle - en la mía
- lirik lagu polearm - idk
- lirik lagu blxcksterling - icedout audemeers
- lirik lagu jaymikee - i will love
- lirik lagu yash kapoor - better feat. carol mak
- lirik lagu kiiia, ab-soul & python p - spar 003
- lirik lagu bulanow - adrenal1ne
- lirik lagu southern arts society - midday sun
- lirik lagu odíďte mi z bytu - 02 - ta fakt
- lirik lagu deterrents - elevator operator