lirik lagu cuppy - karma (ft. stonebwoy)
[intro: stonebwoy]
wai wai wai wai
(you haffi cuppy dat you know)
yeah yeah
(yah mahhhn)
agatage
stonebwoy
come fi show dem wagwan
[verse 1: stonebwoy]
n0body can stop we now
see the love wey we get e just dey elevate
virus can’t catch me now, see my software e be up to date
girl you look so cool, make me wanna give you all and more
i feel your love so true, woman that’s all i’m looking for
[bridge: cuppy]
fine fine baby
fine fine baby
i no go fit deny na you dey craze me
fine fine baby
fine fine baby
i no go fit deny na you dey craze me
[chorus: stonbwoy & cuppy]
karma karma karma
you got to know say na me be your
karma karma karma
oooha karma karma karma
shey you no know say na me be your
karma karma karma
aaai karma karma karma
you got to know say na me be your
karma karma karma
[verse 2: cuppy]
skibilibeng oo
you give me belle i go take am full
i meet your papa you go meet mine too
them no give blessing we go run, go hood
the thing dey do me like a deja vu
you give me belle i go take am full
i meet your papa you go meet mine too
them no give blessing we go run, go hood
the thing dey do me like a deja vu
[bridge: cuppy]
fine fine baby
fine fine baby
i no go fit deny na you dey craze me
fine fine baby
fine fine baby
i no go fit deny na you dey craze me
[chorus: stonbwoy & cuppy]
karma karma karma
you got to know say na me be your
karma karma karma
oooh karma karma karma
shey you no know say na me be your
karma karma karma
you know know know know know
[bridge 2: stonebwoy & cuppy]
alright, then again
whine fi me now now (now now)
baby whine fi me now now (now now)
whine fi me now now (now now)
bounce fi me, whine fi me (aaaai)
[chorus: stonbwoy & cuppy]
karma karma karma
you got to know say na me be your
karma karma karma
oooh (oooh)
ooooh
[outro]
why you laff for me face
why you look at me like dat
you haffi cuppy dat
yah mahn, yah man
cuppy dat
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu gamma skies - in a spaceship
- lirik lagu au flexgod - it could go
- lirik lagu voz propia - lentes amarillos
- lirik lagu nego true - unfinished love letters
- lirik lagu marc vinyls - more times
- lirik lagu lost you - sober
- lirik lagu the axe (nepal) - lukna deu
- lirik lagu esteban luengo - im out of my mind
- lirik lagu justin moore - small town usa (live at the ryman)
- lirik lagu k bibbles - happy birthday mom