lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu clever tush – lie

Loading...

if i knack you
nah your body go tell you
nah your waist go tell you oh no
cuz i dey do am with e force
i know you bad like that
nah my body you wan use learn work
hmm show me something that i never seen
shege wey i never see before
nwanyioma
you too like soccer why?
you told me you need some sp~ce
mean while you dey with anoda man
wetin be this
shey you want come d whine me ni
all your lies don full for my belle ahhh
ahhh why you too dey lie
ohh why you too dey lie
uhhh why you too dey lie
why you too dеy lie
if i give you lamba
shey you go comе back
shey you no go leave me go
shey you no go leave me go ahhhh
i be your fool my lady
gimme love my lady
shey you ready baby
let me bend you over ahh
nwanyioma
you too like soccer why?
you told me you need some sp~ce
mean while you dey with anoda man
wetin be this
shey you want come d whine me ni
see your lies don full for my belle
all your lies don full for my belle ahhh
ahhh why you too dey lie
ohh why you too dey lie
uhhh why you too dey lie
why you too dey lie


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...