
lirik lagu ckay - isabella
[intro]
yeah man yeah man onyeoma hmmm
[verse 1]
anytime i see you e dey sweet my blood
e dey sweet my blood
when i see your face, my face light up
i swear to god
baby girl na you be my tomato jos
hmm my ghana jollof onyeoma
i cannot get enough onyeoma
i jim n’ölü with handcuff onyeoma
[pre~chorus]
ayag~yag~yag~yag~yag~yo
the thing dey totori me for inside my stomach
could it be l~st or could it be true love?
could it be l~st or could it be true love?
ayag~yag~yag~yag~yag~yo
pami dey sweet pass ogogogoro
could it be l~st or could it be true love?
could it be l~st or could it be true love?
[chorus]
isabella o, isabella o
(hmm hmm)
tinini tanana o
isabella o, isabella o
(hmm hmm)
machala machala o
isabella o, isabella o
(hmm hmm)
causing wahala o
isabella o, isabella o
(hmm hmm)
machala machala onyeoma
hmmm mekwe
hmmm sample ekwe
hmmm mekwe
hmmm sample ekwe
hmmm mekwe
hmmm sample ekwe
hmmm mekwe
hmmm sample ekwe
[verse 2]
i meet her for lekki phase 1
inna the shopping mall
i tell her sey she too pure
ahn sey her way too pure
give me your number later make i beep beep
i’ll write you love letters, i can be deep
and i can be your mr romantic
your mr wetin mr romantic
[pre~chorus]
ayag~yag~yag~yag~yag~yo
the thing dey totori me for inside my stomach
could it be l~st or could it be true love?
could it be l~st or could it be true love?
ayag~yag~yag~yag~yag~yo
pami dey sweet pass ogogogoro
could it be l~st or could it be true love?
could it be l~st or could it be true love?
[chorus]
isabella o, isabella o
(hmm hmm)
tinini tanana o
isabella o, isabella o
(hmm hmm)
machala machala o
isabella o, isabella o
(hmm hmm)
causing wahala o
isabella o, isabella o
(hmm hmm)
machala machala onyeoma
hmmm mekwe
hmmm sample ekwe
hmmm mekwe
hmmm sample ekwe
hmmm mekwe
hmmm sample ekwe
hmmm mekwe
hmmm sample ekwe
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu bt trung from kc family - fading love
- lirik lagu reece brozovich - feeling low
- lirik lagu mc stojan - kakva guza
- lirik lagu emiliano mancilla - my heart still beats the same
- lirik lagu m8l8th - слёзы осени (tears of autumn)
- lirik lagu nuteh jonez (feat. yb) - tipsy
- lirik lagu whyla - icy lemonade
- lirik lagu now united - fiesta
- lirik lagu ケツメイシ (ketsumeishi) - 旅に出よう (tabi ni deyou)
- lirik lagu killhope - шанс (chance)