lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu cj obassey - knees and toes

Loading...

record this sh~t
cj made it
tension eh tension

tension eh tension

yeye huh

e get kele wey dey bust my head
she bad pass venom
when she show she dey carry tension
hmm no be chisss
baby too fine carry my attention
all the big boys dem don spend their pension ooh ooh

ahahaha ahaaha
monica won carry me go do bad thing
for corner aaii

ahahaha ahaaha
she dey ask me wetin i want
i tell am baby go down abeg

touch your knees and toes
touch your knees and toes
monica touch your knees and toes
touch your knees and toеs
monica touch your knees and toes
touch your knees and toes
aiica touch your knees and toes
touch your knees and toеs yeee yeyeye
touch your knees and toes
touch your knees and toes
touch your knees and toes
monica touch your knees and toes yeyeye

folake for corner she be cooking sauce
look the ikebe you be looking lost
my will power losing touch
my soldier want to take off
attention officer of the f~cking law
na your back dey make the law
ikebe too big e be cooking pot
na me be the meat for the cooking pot yeah

ahahaha ahaaha
she dey ask me wetin i want
i tell am baby go down abeg

touch your knees and toes
touch your knees and toes
monica touch your knees and toes
touch your knees and toes
monica touch your knees and toes
touch your knees and toes
aiica touch your knees and toes
touch your knees and toes yeee yeyeye
touch your knees and toes
touch your knees and toes
touch your knees and toes
monica touch your knees and toes yeyeye

nami

touch your knees and your toes touch your knees and your


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...