lirik lagu chike - not your daddy
[verse 1]
calling me by 3am
telling me, you got no friends
now, i gats pretend
like say, i dey feel the things
you dey feel
wetin give you confidence?
shebi, you don jump my fence
now, i gats pretend
like say, i dey feel the things
you dey feel
[pre~chorus]
now, e don end in tears
you don do reverse
now, you tell me say
na me the best
you wan press reset
[chorus]
no, oh
i am not your mummy no (no~no~no~no)
no~no~no
i am not your daddy no (no~no~no~no)
no~no~no
i am not your mummy no (no~no~no~no)
no~no~no
why are you calling me
i am not your mummy (no~no~no~no)
no~no~no
i am not your daddy no (no~no~no~no)
no~no~no
i am not your mummy no (no~no~no~no)
no~no~no~no
why are you calling me
[chorus]
anything you wan do
na the thing you dey do
try make i confront you
turn my back you dey move
i just dey looking you
i cannot believe you
you are shaking from the shaking
wey they don show you
[pre~chorus]
now, e don end in tears
you don reverse
now, you tell me say
na me the best
you wan press reset
[chorus]
no, oh
i am not your mummy no (no~no~no~no)
no~no~no
i am not your daddy no (no~no~no~no)
no~no~no
i am not your mummy no (no~no~no~no)
no~no~no
why are you calling me
i am not your mummy no (no~no~no~no)
no~no~no
i am not your daddy no (no~no~no~no)
no~no~no
i am not your mummy no (no~no~no~no)
no~no~no
why are you calling me
[outro]
no~no~no~no
no~no~no
no~no~no~no
no~no~no
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu ak ausserkontrolle - helicopter
- lirik lagu rodolfo falvo - dicitencello vuje!
- lirik lagu yemil - la balada del pistolero
- lirik lagu sailor honeymoon - in dreams
- lirik lagu aryuka - queen
- lirik lagu bellakath & menor queen - tu no la tiene
- lirik lagu jaiken sakura - gerald
- lirik lagu red elvises - she works for kgb
- lirik lagu neldrs - call
- lirik lagu braxton knight - location