lirik lagu chapitre cinq - ma past is over
intro~
dj dj dj
we wanna get busy busy busy
so come over and turn up the music
cuz we wanna get real in the building
verse 1~
eeh
your man be get
plenty kana dosé dem for street
di calculate
kana kana shemack dem for work e brick
24/7
man di hustle but e no di sleep
tous les jour
like king julian, man dey physically fit
ele vision for ma head
be big too like titanic
when i touch street
men dem go first respect ma waka stick
wey ma chumbé dem for skin
all dem first get receipt
ele jeep
like na ngess man wey e joh komot for pick!
man e head be dey like njaka for belle
e be di kick
alcoholic when man nyè any alcohol e must l!ck
tory long
wey if u hearam all ya skin go weak
make i cutam short
so that e go fit ontop di beat
drip!
verse 2~
yeah!
public opinion be di sound for man e ear like say na word of god
anything wey them tok
man di doam like na bible tok
identifying with the crowd
i let it rule over ma mind
ma eye be get to open wide for me to see how much am blind
no b magic say the boy just wukop ton
illuminati info leak
i pick na marathon
move ma phone
clear off all the p~rn na so the ting joh bon
by and gone
thank u father lord for all that you have done
bless the lord oh ma soul
and count his benefits
his blood became the currency to pay you from the pit
i was bought with a price and
i only had to believe
to have authority over the princ~p~lities
feelam!
bridge~
a letter here from me to ma past
i dang park ma car~go, u be history now
yeah
so don’t wait for me no
am letting u go
i needed me a better life
u forget say with u i was in bondage right?
but jesus brought me freedom and eternal life
as how wey i just left u so…
ma life just start di flourish di go…
ooh ooh yeahh…
chorus 2x
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu pohgoh - now i know
- lirik lagu rita benneditto - há mulheres
- lirik lagu harrison whitford - helpless
- lirik lagu oni inc. - get closer?
- lirik lagu emily groff - breathe
- lirik lagu raz fresco - cold wave
- lirik lagu unfamily - vedo sento parlo
- lirik lagu loredana errore - nuova terra
- lirik lagu なんキニ! (nankini!) - 君とサイダー (kimi to cider)
- lirik lagu mun zay - paranoid