
lirik lagu carterefe - machala
[intro: carterefe ]
i no wan like any girl again for this life
i no wan like any girl
i wan i wan i wan
i wan just dey like wizkid
machala
i wan just dey, dey granza dey smoke igbo
machala, machala (oh na na), machala, machala, machala (yo x), machala, machala, machala
[verse 1: berri~tiga ]
fresh and clean me looking sick you no the vibe (you know the vibe)
man no send n0body i dey live my life
if you’re not talking money no go call my line
say man just wan dey happy man wan dey alright
[chorus]
ahhhh, gat me looking like machala ooh
i jam wizkid for ghana ooh
when i dance my makosa
people dey craze for instagram
gat me looking like machala ooh
i jam wizkid for ghana ooh
when i dance my makosa
people dey craze for instagram
[post~chorus]
machala, machala, machala, machala, machala, machala, machala, machala
machala, machala, machala, machala, machala, machala, machala, machala
[verse 2: berri~tiga ]
won ni won wa mi
san francisco ja mi
me no dey send n0body
smoking loud and i’m making kudi
tell me what i gain
if money no dey for my lane
sapa for don dey wet me ye
puff puff pass
make you pass rozay
pass rozay
[chorus]
ahhhh, gat me looking like machala ooh
i jam wizkid for ghana ooh
when i dance my makosa
people dey craze for instagram
gat me looking like machala ooh
i jam wizkid for ghana ooh
when i dance my makosa
people dey craze for instagram
[post~chorus]
machala, machala, machala, machala, machala, machala, machala, machala
machala, machala, machala, machala, machala, machala, machala, machala
machala, machala, machala, machala, machala, machala, machala, machala
machala, machala, machala, machala, machala, machala, machala, machala
[outro]
god
yo x
machala, machala, machala, machala, machala, machala, machala, machala
machala, machala, machala, machala, machala, machala, machala, machala
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu echos - mad
- lirik lagu lost riches - cold
- lirik lagu 1takewill - foreign
- lirik lagu tulia - nie zabieraj
- lirik lagu зараза (zaraza) - умножай на два (multiply by two)
- lirik lagu will joseph cook - kisses (lo-fi)
- lirik lagu childcare - film club (early demo)
- lirik lagu sheder - amen
- lirik lagu nayhlo - días de luna
- lirik lagu sonic soul sorcerers - nice like that