lirik lagu c extreme - just you
shola, if you give you my heart, shey you no go run, come dey form say you faraway, hadiza sabi cook but she no been dey when the boy don dey para, cynthia just dey rush me, i no dey know wetin do am for body o o o, shey na money o o o, and you know say, too many girl wey dem fine, too many girls wey dey pray make i sign, too many girls wey dey cry, too many girls wey i get pon the line, too many envy you, but dem no deserve to
all the things that i got you, so many plans for you but it don’t mean nothing if you
hold my hand, show me all your miracles tonight, i’ll take you out and make you feel alright, make you feel alright, just you and i, living in a paradise, yeah wе living in a palace now
hold my hand, show me all your miracles tonight, i’ll takе you out and make you feel alright, make you feel alright, just you and i, living in a paradise, yeah we living in a palace now
living in palace now, living in a palace now, just you and i, just you and i, yeah we living in a paradise
she loco, shile koko, she compass the boy with her sweet toto, and this time she fit take charge, she enter my side, beeni jeje, too many envy you, but dem no deserve all the things that i got you, so many plans for you but it don’t mean nothing if you

hold my hand, show me all your miracles tonight, i’ll take you out and make you feel alright, make you feel alright, just you and i, living in a paradise, yeah we living in a palace now
hold my hand, show me all your miracles tonight, i’ll take you out and make you feel alright, make you feel alright, just you and i, living in a paradise, yeah we living in a palace now
living in palace now, living in a palace now, just you and i, just you and i, yeah we living in a paradise
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu jada jae - closer
- lirik lagu kidcarus - flower crown
- lirik lagu shela'bomb - rap chat
- lirik lagu churaq clique - den matek
- lirik lagu jory canfield - the knife
- lirik lagu austin baker - a ghost of what remains
- lirik lagu plk - 3 en 1
- lirik lagu tender - own up
- lirik lagu yung cowboy - lightning mcclean
- lirik lagu maya rudolph & mark rivers - sexy red bra