lirik lagu burna boy - ye
[intro]
yeah
my n-gg-…die for nothing
……..
oluwaburna o (ehn ehn)
ye ye ye ye ye ye ye
ye ye ye ye o ye (ehn ehn)
ye ye ye ye ye ye ye
ye ye ye ye ye ye ye
ye ye ye ye ye o ye (ehn eh)
[verse 1]
this one na gbedu wey dey ja pata
me i no get time i dey dagbada
dada cover my face
calling me lagbaja
biggie man wey no dey wear agbada
ahn ahn (ad libs)
[chorus]
my n-gg- what’s the complaint
g-wagon or de bentley
the gyaldem riding with me
i no fit
die for nothing
my n-gg- what’s the complaint
g-wagon or de bentley
the gyaldem riding with me
i no fit
die for nothing
[verse 2]
make you know say
anything wey you do
dem must comentate (i can’t coman k!ll myself)
so anything wey i dey do
i dey try to dey do am my way (i can’t coman k!ll myself)
plenty plenty plenty suffer wey we face
just to make sure money dey
[pre-chorus]
but my people dem go say
i no want kpai
i no want die
i no want kpeme
i want enjoy
i want chop life
i want buy motor
i want build house
i still want turn up
[chorus]
my n-gg- what’s the complaint
g-wagon or de bentley
the gyaldem riding with me
i no fit
die for nothing
my n-gg- what’s the complaint
g-wagon or de bentley
the gyaldem riding with me
i no fit
die for nothing
[verse 3]
different things dem happening
schemes and packaging
in er one night 4 shows am juggling
flow like the ocean
my boat am paddling
shout out shina peller
that’s my bro; my family
[?]
when it comes to money
i dey concentrate
make i tell you straight
you are not my mate
if you be commissioner
i be head of state
[pre-chorus]
but my people dem go say
i no want kpai
i no want die
i no want kpeme
i want enjoy
i want chop life
i want buy motor
i want build house
i still want turn up
[chorus]
my n-gg- what’s the complaint
g-wagon or de bentley
the gyaldem riding with me
i no fit
die for nothing
my n-gg- what’s the complaint
g-wagon or de bentley
the gyaldem riding with me
i no fit
die for nothing
[outro]
oluwaburna o
ye ye ye ye ye ye ye
ye ye ye ye o ye (ehn ehn)
ye ye ye ye ye ye ye
ye ye ye ye ye ye ye
ye ye ye ye ye o ye (ehn eh)
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu grupo canzion - la niña de tus ojos
- lirik lagu inguss ulmanis - svētelis
- lirik lagu hollydays - l'odeur des joints
- lirik lagu sybil - crazy for you
- lirik lagu sidney magal - a vida é sempre igual
- lirik lagu in lakesh - sintonízame
- lirik lagu the stone roses - i wanna be adored
- lirik lagu jp el arabe feat. mario hart - nadie como tu
- lirik lagu headie one x rv - know better
- lirik lagu rajitheone - my word