lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu burna boy - african giant / hallelujah (one world: together at home)

Loading...

[chorus]
tell ’em africa we don tire
so here comes the african giant
many, many people don’t try ah
but you can’t test the african giant
emi omo logo logo
e no get person way me no know
making dem loko oh no
make you no dey do like otokoto

[verse 1]
see n0body do it better, better than me
can’t n0body do it better, check am and see
i know say one day e go better, i go carry grammy
because anything wey better require planning
e done be, e done bi o
nothing you can do
because god no go give you more than you can handle
na so dem mama go halla ‘ebelebe buo’
na so dem papa go hala ‘ebelebe buo’
ogododelugo chi chi (6x)
ele li le le oo

[chorus]
tell ’em africa we don tire
so here comes the african giant
many, many people don try ah
but you can’t test the african giant


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...