lirik lagu browny pondis - again
[verse 1]
laughter no dey mi lifestyle
calmly waiting the right time
countless time wey mi tire
you no fit know
n0body know wetin i feel
n0body know the kind of pain wey me dey feel
yeh yeh
scatter my brain, na nah
[chorus]
again, again
again, again we k!lli show
again, again we singing song wey fit blow
again, again
you no fit know, you no fit know
baba when my turn go reach
again, again
again, again we k!lli show
again, again we singing song wey fit blow
again, again
you no fit know, you no fit know
baba when my turn go reach
(chants)
[verse 2]
back to back
we k!lling show
we put in work in everything but nothing show
i don tire
i don tire eh
for this kind life
for this kind life
wetin i go do again
wetin i go do again, naah
wetin i go do again
wetin i go do again
[chorus]
again, again!
again, again we k!lli show
again, again we singing song wey fit blow
again, again
you no fit know, you no fit know
baba when my turn go reach
again, again
again, again we k!lli show
again, again we singing song wey fit blow
again, again
you no fit know, you no fit know
baba when my turn go reach
(chants)
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu last-dude - dead?
- lirik lagu cosmicburp - menerobos masuk
- lirik lagu steroidz - hevens got a ghetto
- lirik lagu wesome - včera
- lirik lagu melody (indie rock) - superlame
- lirik lagu super beaver - 始まる、未来 (the future begins)
- lirik lagu zoe sky jordan - smoke
- lirik lagu tribe society - here comes the sun
- lirik lagu misaku foxx - tell the truth
- lirik lagu michael jackson - dangerous (roger's rough dub)