![lirik.web.id](https://lirik.web.id/tema/logo.png)
lirik lagu brizzle man - covid 19
Loading...
have you see whey tin you don done to me
~~~~~~~
sheybi na you talk say you no
sniper agbawoo mania
agbawo mania aa
f~ck dem gbe fun
dem con dey rush us
we dey see watin dey happen
na for nigeria
covid 19
coviidi 19
corolla na him dem dey talk about oo
omo nigeria
gba gbe oo
boni oshen se le
sey ori ni oo
emi kó no mo loo
sheybi awon ijoba lo ni ki am duro si ile o
them no send us any money o
watin con dey sup now o
you con dey do anyhow
god punish dem
who dem be!
f~~k up o, f~~k off
government f~~k up, f~~k off, f~~k off, f~~k
what the f~~k
covid 19 ni nigeria o na lie
dem want use am chop money ni
dem con dey talk make we stay for house
dem no give money
dem give us food oo
dem no give light
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu empress - monarch
- lirik lagu early james - something for nothing
- lirik lagu bushies - sappho
- lirik lagu h1llwowk1ll - последний миг (last moment)
- lirik lagu twominuteshate - cock blocked by tights
- lirik lagu aiwuio - хоримия (horimiya)
- lirik lagu luvpill - orbit
- lirik lagu terence etc. - sanity envy
- lirik lagu lolocaust - mortecattiva's real daddy
- lirik lagu nokorah - dune