lirik lagu bracket (nigeria) - champion
oh oh
ugh uhm
yeah
yeah
u no no no
as i waka for road jeje o
i see people wey dey call me o
they say dey want to kpeme o
becos dem dey hear me say
i’m a champion
come to the chart i’m no 1
i make mistakes i dey carry on
that’s why i say
oh oh oh oh oh
i’m a champion
come to the chart i’m no 1
i make mistakes i dey carry on
that’s why i say
oh oh oh oh oh (yeah)
everyday, i’m praying saying!
eledumare, save me!
next thing i do
(i write this song)
i’m singing chilling singing
as i write the hit
na masterkraft go do the beat
then i put am for (radio and tv)
all my people
naso e bi e
as i waka for road jeje o
i see people just dey call me o
dem say dey want to kpeme o
becos dem dey hear me say
i’m a champion
come to the chart i’m no 1
i make mistakes i dey carry on
that’s why i say
oh oh oh oh oh
i’m a champion
come to the chart i’m no 1
i make mistakes i dey carry on
that’s why i say
oh oh oh oh oh
enemies, they hating
trials and tribulations
problems and persecutions
but i’m never ever breaking na
who god don bless o
who born the person wey wan test o
emeezy, bracket o
still a work in progress
disrespect me on your website
still i’ll hold my head high
they pray for my downfall
but i’m more than a conqueror
as i waka dey go my way
see people just dey hail
sometimes i dey make mistakes
still i’m a born champion
i’m a champion
come to the chart i’m no 1
i make mistakes i dey carry on
that’s why i say
oh oh oh oh oh
i’m a champion
come to the chart i’m no 1
i make mistakes i dey carry on
that’s why i say
oh oh oh oh oh
life na jeje o (uhm uhm)
if you rush you go kpeme o (uhm uhm)
make you take am sere o
everyday and night, i’m thanking jehovah
sometimes i make mistake o
coz i no too perfecti o
becos i dey carry on
me i no go stop o
as i waka for road jeje o
i see people wey dey call me o
dem say dey want to kpeme o
becos dem dey hear me say
as i waka dey go my way
see people just dey hail
sometimes i dey make mistakes
still i’m a born champion
i’m a champion
come to the chart i’m no 1
i make mistakes i dey carry on
that’s why i say
oh oh oh oh oh
i’m a champion
come to the chart, i’m no 1
i make mistakes i dey carry on
that’s why i say
oh oh oh oh oh
e.m.ezzy
bracketi le e
e.m.ezzy
bracketi le e
fast and smash
banky w (w)
masterkraft on the beat o
(dr driecks on the mix)
ape planet
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu brenk 89 - poto
- lirik lagu giudi - jezinky (acapela)
- lirik lagu ben levin group - freak machine: 1
- lirik lagu sam (ipbr) - lovely mary
- lirik lagu born low - fixed on defeat
- lirik lagu moses sumney - in bloom (in the woods)
- lirik lagu fuerza regida - me acostumbre a lo bueno (pepe’s office)
- lirik lagu lin (rus) - double
- lirik lagu brotality - nosedive
- lirik lagu ruurd woltring - mamma mia