
lirik lagu boyyblink - before
intro:
‘boyyblink’
‘big jhaiden’
’kreator’
ci’ na na na na na
eya ah
ci’ na na na na na
oh oh ya ah
ci’ na na na na na
oh oh ya haa
verse 1 (boyyblink):
body on fire, and i no fit to cool down eh
you gat me running to you, girl you know i’ll be running
i no get another, cause you strong like my jigga eh
anytime you need me girl you know that i’ll be running
sub chorus:
away
i’ll be on my way
don’t be jealousing dem baby i’ll be on my way
away
i’ll be on my way
don’t be jealousing dem baby i’ll be on my way
away, away
chorus:
ah ah ah
anita wetin you wan tell me?
wetin you wan tell me wey i never hear before
before, before
anita wetin you wan show me
wetin you wan show me wey i never see before, before, before
wey i never hear before, before, before
wey i never see before, before, before
anita wetin you wan tell me, wetin you wan tell me wey i never hear before?
verse 2 (smile lay):
body on fire, and i no fit to cool down eh
you gat me running to you, girl you know i’ll be running
i no get another, cause you strong like my jigga eh
anytime you need me girl you know that i’ll be running
sub chorus:
away
i’ll be on my way
don’t be jealousing dem baby i’ll be on my way
away
i’ll be on my way
don’t be jealousing dem baby i’ll be on my way
away, away
chorus:
ah ah ah
anita wetin you wan tell me?
wetin you wan tell me wey i never hear before
before, before
anita wetin you wan show me
wetin you wan show me wey i never see before, before, before
wey i never hear before, before, before
wey i never see before, before, before
anita wetin you wan tell me (tell me o), wetin you wan tell me wey i never hear before?
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu wholfst - wander.
- lirik lagu dr. nick - johnny arrived
- lirik lagu lando senju - adult swim
- lirik lagu cheesy hfj - you give
- lirik lagu aurora - hearts intuition
- lirik lagu barbara fairchild - good side of tomorrow
- lirik lagu kirpi - guinepig
- lirik lagu samat - 91 93 c'est la même
- lirik lagu elena sidiro - made for you
- lirik lagu finesss & stayquizzzy - вся жизнь мошпит (my whole life is a moshpit)