lirik lagu boyyblink - back 2 sender (freestyle)
dem don come again o
winchi winchi dem no gree me rest o
oh oh oh
dem don come again o
village people don enter my yard o, but anything dem do say
back to sender (back to sender)
back to sender (back to sender)
back to sender (back to sender)
back to sender (back to sender)
i say back to sender (back to sender)
back to sender (back to sender)
back to sender (back to sender)
go back to the sеnder (back to sender)
bridge
e don rеd
e don be
e don cast
halla mah name you know!
rap
anytime when i wan rap everybody must to lap
them say boyyblink sco say i too dey cap
na so dem talk, talk say me i don dey mad
i say how, dem say omoge i too dey brag
make dem talk!
shebi na them wey get their mouth, anytime when i talk everybody go dey laugh but ’em
walahi make dem no cross my line cuz if dem cross my line na them go chop and die
solo 1
see me see trouble
omo see level
wetin dey sup o
e don happen o wor wor
chorus
back to sender (back to sender)
back to sender (back to sender)
back to sender (back to sender)
back to sender (back to sender)
i say back to sender (back to sender
back to sender (back to sender)
back to sender (back to sender)
go back to the sender (back to sender)
solo 2
mama mi wombolobo
papa mi wombolobo ey
sister mi wombolobo
brother mi wombolobo ey (~2)
dem don come again o
winchi winchi dem no gree me rest o, oh oh oh
dem don come again o
village people don enter my yard o, but anything dem do say
back to sender (back to sender)
back to sender (back to sender)
back to sender (back to sender)
back to sender (back to sender)
i say back to sender (back to sender)
back to sender (back to sender)
back to sender (back to sender (back to sender)
go back to the sender (back to sender)
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu deaf radio - in this war
- lirik lagu stresi - shokun se lo
- lirik lagu leith ross - orlando
- lirik lagu aero - numerouno #2
- lirik lagu tóc tiên - nếu anh là em
- lirik lagu majo aguilar - cómo te olvido
- lirik lagu ye ali - safe
- lirik lagu officialdjaaron - i wish heaven had a phone..
- lirik lagu anna tivel - two dark horses
- lirik lagu jenn carter - headpop