lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu boyyblink - 911

Loading...

intro:

(glass brakes)

(telephone rings)

(siren blows)

it’s tite tunez on the track

halla mah name you know, woo!

verse 1:

i don come again o (again o)
but no be for trouble o (trouble o)
i just wan dey, dey on my own i no come to fight o (aha)
say the baby dey showcase o (showcase o)
and the boys wan relate o (relate o)
say dem no wan hear say person dey wey don overtake o

somebody call 911, say i no fit run
i no fit hold on, say i no too strong

somebody call 911, say i no fit run
i no fit hold on, say i no too strong
chorus:

cus baby you dey cause…
yawa eh, yawa oh, yawa eh, yawa oh
mama eh, papa oh, i don enter yawa oh

yawa eh, yawa oh, yawa еh, yawa oh
mama eh, papa oh, i don enter yawa oh…

i don еnter yawa oh
eyi, i don enter yawa oh oh oh oh…eh eh
i don enter yawa oh oh oh, eh ahh…

verse 2:

see as she dey feeling the beat
she dey want make dem dey put am for repeat oya, vibes on vibes plenty, if you dey doubt come with your friends make you see eh

see as she dey feeling the beat
she dey want make dem dey put am for repeat oya, vibes on vibes plenty, if you dey doubt come with your friends make you see eh

chorus:

cus baby you dey cause…
yawa eh, yawa oh, yawa eh, yawa oh
mama eh, papa oh, i don enter yawa oh
yawa eh, yawa oh, yawa eh, yawa oh
mama eh, papa oh, i don enter yawa oh…

i don enter yawa oh
eyi, i don enter yawa oh oh oh oh…eh eh
i don enter yawa oh oh oh, eh ahh…

outro:

it’s tite tunez on the track
b.y music baby


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...