lirik lagu boybreed, rashmeet kaur & zarion uti - wine am go low (hindi remix)
[chorus: boybreed]
wine am go low, wine am go low
wine am, wine am, wine am go low
wine am go low, wine am go low
wine am, wine am, wine am
[verse 1: boybreed]
say life is not a bed of roses
e be why i dey waka like moses
each and every day i be on my grind
each and every day na money i dey find
so me no hate on another man
and if you dey my age you go understand
say nothing wey you do
wey person no go talk
still i go show you some love oh
[refrain: boybreed]
i dey try, i dey try, i dey try
so everything go dey okay
’cause i just want to feel okay, okay, okay
i dеy grind, i dey grind, i dey grind
so evеrything go dey okay
’cause i just want to feel okay, okay, okay
[chorus: boybreed]
so make you wine am go low, wine am go low
wine am, wine am, wine am go low
say make you wine am go low, wine am go low
wine am, wine am, wine am go low
[post~chorus: boybreed & boybreed & rashmeet kaur]
if you no get money make you double hustle oh
no go make anybody come dey give you trouble oh
my girly make you wine am go low
wine am go low, wine am, wine am, wine am go low
[verse 3: rashmeet kaur]
तेरी silly~silly बाते मुझे करे बेकाबू
तेरा साथ है जैसे कोई जादू, कोई जादू
सारी रात जगाए मुझे like an owl
long drive पे ले जाए मुझे out of town
होके tipsy, we are goin’ round, round, round, round
तेरियां, तेरियां गल्ला, सुनना मैं चाहनियां या, मेनू moon ते ले जानियां आ (oh~o~ho)
[refrain: rashmeet kaur & rashmeet kaur & boybreed]
तू ही आ, तू ही आ, तू ही आ
so everything go dey okay
’cause i just want to feel okay, okay, okay
[chorus: boybreed & boybreed & rashmeet kaur & ]
so make you wine am go low, wine am go low
wine am, wine am, wine am go low
say make you wine am go low, wine am go low
wine am, wine am, wine am go low
[post~chorus: boybreed & boybreed & rashmeet kaur]
if you no get money make you double hustle oh
no go make anybody come dey give you trouble oh
my girly make you wine am go low
wine am go low, wine am, wine am, wine am go low (the gbedu make you—)
[verse 3: zarion uti]
so make you wine am go low
if you getty body oh
my eye red i dey find money oh
bank alert with plenty zero oh, oh’s
tryna make some millions
whether they like am (oh no, no)
or they no like am (oh no, no)
last, last na god dey decide am (oh no, no)
me i no get time for a rival
wetin i need na company right now yeah, yeah
make she dey wine am go low
if you no really be my guy i go know (ayy, yeah)
before time agugo
j’ekowo mi kpe no dey fumble
[outro: rashmeet kaur]
ou, ou~ou
oh, oh, ah, ah, ah, ah, ah, ah
eyy, eyy, eyy
woah~oah, oh~oh, ohh
everything would be okay
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu g1oxx - gang
- lirik lagu rosa linn - snap (luca schreiner remix)
- lirik lagu something quiet - i'm feeling it now, mr. krabs
- lirik lagu anna leonard - taller
- lirik lagu motelblvck - спасибо за ничего (thank you for nothing)
- lirik lagu ysy a, sponsor dios & oniria - heridas al fuego
- lirik lagu ivory house - it doesn't quite matter
- lirik lagu nepmir - cant stand her
- lirik lagu the block worship - draw my heart
- lirik lagu lee dewyze - parade