lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu boy saj - h.i.f (happiness is free)

Loading...

naija (plus two three four)
fit to make a mad man craze (ah ah oga oh)
fit to shoot a dead man dead (dead)
so i dey try steady clear my head oh
my head ololo

cause ni ale yi loni
i go dance make no one hold me now
i don’t care what mama told me tonight
make n0body try to hold me tonight
i just wan dance (ijo)
i just wan laugh (erin)
like i no get ishoro
dance away your sorrow oh oh oh
i just wan dance (ijo)
i just wan laugh (erin)
like i no get ishoro
dance away your sorrow oh oh oh

happiness is free
oh way oh way yah
oh wey yah o wey yah
oh way yah
happiness is free
oh way oh way yah
oh wey yah o wey yah
oh way yah

bere mole (dance na)
mujo mi
my song dey sweet like maggie
they don’t rеally care about me
about me (gе ge)
but they wan dey governor me
i beg god light to shine on me
all the things my eyes don see see
naija (plus two three four)
fit to make a mad man craze (ah ah oga oh)
fit to shoot a dead man dead (dead)
so i dey try steady clear my head oh
my head ololo

cause ni ale yi loni
i go dance make no one hold me now
i don’t care what mama told me tonight
make n0body try to hold me tonight

i just wan dance (ijo)
i just wan laugh (erin)
like i no get ishoro
dance away your sorrow oh oh oh
i just wan dance (ijo)
i just wan laugh (erin)
like i no get ishoro
dance away your sorrow oh oh oh

happiness is free
oh way oh way yah
oh wey yah o wey yah
oh way yah
happiness is free
oh way oh way yah
oh wey yah o wey yah
oh way yah
dance now
fit to make a fit to make
fit to make us
slow down
down down down
all down
down down down
get ishoro (ge ge)
sho ro sho ro
no sorrow oh
oh oh oh oh oh oh
happiness is free
free free free
oya
yah yah yah
oh wey
eh eh eh
sweet like maggie
maggie maggie maggie
happiness is free
free free free
fit to shoot a dead man dead
yeah
eh eh eh
bere mole
mole mole mole
mujo
mujo mujo


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...