lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu bouff - fada

Loading...

(jigga jigga jigga jiggaban)
ekpelemesi, i get babe wey dey call me messi
oh lord have mercy, man affi pray before this sh~t gets messy
shey you dey like di lifestyle oh karashika
wassup baby, im dat n~gga
big chain and di poccet’s deepa
she like it fast when i drive
said it gets her wetta
im in a porche so there’s need for speed
di jiggaban mek her feel at ease
giving dicc is my expertise
she seh mogbe you dey touch ribs

ah ah ah ah ah, mеk n0body try me i dey para
ah ah ah ah ah, bank account balance is in ordеr
ah ah ah ah ah, sabi gyal wey fi tek anaconda
ah ah ah ah ah, plenty babe wey dey call me dia fada
ah ah ah ah ah, mek n0body try me i dey para
ah ah ah ah ah, bank account balance is in order
ah ah ah ah ah, sabi gyal wey fi tek anaconda
ah ah ah ah ah, plenty babe wey dey call me dia fada

gyaldem lovin di motion
see nyash one time, don dey lose focus
ikebe causin’ commotion
wallahi you go take if i come over
she get man but dey hit my line
on di gram, we be playin’ like tag
she wan know who dey for my side
i get 1,2,3,4,5,6 ahhhh
ah ah ah ah ah, mek n0body try me i dey para
ah ah ah ah ah, bank account balance is in order
ah ah ah ah ah, sabi gyal wey fi tek anaconda
ah ah ah ah ah, plenty babe wey dey call me dia fada
ah ah ah ah ah, mek n0body try me i dey para
ah ah ah ah ah, bank account balance is in order
ah ah ah ah ah, sabi gyal wey fi tek anaconda
ah ah ah ah ah, plenty babe wey dey call me dia fada

(vibes)


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...